Better Yet

Zinape

0 fans

Zinape


3:11

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Sometimes I dey wonder
E no fit dey be like this forever
Cos the grass on this side is not greener
You know as e be for the street now
Sugbon ayaminja because nobody was born a winner
It costs a lot to get the mula
And person wey get dem dey beef am
Even if e neva set
My God make e never red
Don't f*ck with my mental health
From good to the better best ehn,ehn
Even if e neva set
My God make e never red
Don't f*ck with my mental health
From good to the better best
So I say jah jehova
Your boy wan dey go far
Never see me go down
Mumsy is getting older
Jah jehova
Your boy wan dey go far
Never see me go down
Mumsy is getting older
Sometimes I dey wonder
E no fit dey be like this forever
Cos the grass on this side is not greener
You know as e be for the street now
Sugbon ayaminja because nobody was born a winner
It costs a lot to get the mula
And person wey get dem dey beef am
Even if e neva set
My God make e never red
Don't f*ck with my mental health
From good to the better best ehn,ehn
Even if e neva set
My God make e never red
Don't f*ck with my mental health
From good to the better best
Cos e never better yet
To make am na the main target
Make dem hear am for the Internet
Cos na who make am na him dey perfect
If you no get, you go sit down there
Dem try but my God pass dem
Answer me before past ten
Cos i wan ball with my nigga's dem cos i wan ball with my nigga's dem
Sometimes I dey wonder
E no fit dey be like this forever
Cos the grass on this side is not greener
You know as e be for the street now
Sugbon ayaminja because nobody was born a winner
It costs a lot to get the mula
And person wey get dem dey beef am
Even if e neva set
My God make e never red
Don't f*ck with my mental health
From good to the better best ehn,ehn
Even if e neva set
My God make e never red
Don't f*ck with my mental health
From good to the better best
Awon nigga je oju mi sha
Won je oju mi sha
Won tun man fi mi pa
Ki omo inu mi ma fimi pa
Ko ma fi mi pa
Nitori e gan ni mo fi ja
Ti moba lowo ma shey testimony
Ma shey testimony, mo de ma gbe wonrin
Steady income owo daily money
Gbowo daily money, ki olohun bami shey amin si ki olohun bami shey amin si

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Written by: Ifeoluwa Alawode

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Better Yet Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Better Yet Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 7 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/11020440/Zinape/Better+Yet>.

    Missing lyrics by Zinape?

    Know any other songs by Zinape? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Who wrote the lyrics for "The Sound of Silence"?
    A Art Garfunkel
    B None of them
    C Simon & Garfunkel
    D Paul Simon

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Zinape tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!