prayer$
$olid
Struggling with prayer$? Become a better singer in 30 days with these videos!
Yo dem hafi know everyday manna straight ya simi? Solid Them na tell you sey na streets we dey pon Shine your eyes manna watch out for pagan He's searching for your soul watch out for satan too Fire burn fire burn dem But we killing em with prayers Killing dem with prayers Killing dem we pray Killing dem with prayers Killing dem with prayers Yah yah yah Dety szn Gimme reason Manna na fit shine Manna na fit turn up the whole place Turn up the whole place Turn up the whole place Dety szn Gimme reason Manna na fit shine Manna na fit f*ck op the whole place Yeah f*ck op the whole place yeah Cos we badder than bad Say she freaky freaky baby come over me yard Way she gimme body me I never gon slack Shawty ma me feeli but I'm talking bout the nyash Yeah I'm thinking about the cash now Badder than bad Smokin sticky sticky We a burn op the yard Issa loud loud raise the volume of the track No be gidigidi cool down relax Cool down relax uh yeah Them na tell you sey na streets we dey pon Shine your eyes manna watch out for pagan He's searching for your soul watch out for satan too Fire burn fire burn dem But we killing em with prayers Killing dem with prayers Killing dem we pray Killing dem with prayers Killing dem with prayers Yah yah yah Jah know what me wish for wish for uh Jah know sey de boy dem grinding Jah Jah gimme wisdom wisdom uh Cos i know that my time is coming Check check check check kuley Mana restyle am (mana re) Check check check check kuley (Kuley) Mana restyle am today Jah Jah blessings real no be silicon So me just a work hard and me stay strong yeah Could never believe sey man dey form light up another another one so me dey pon Fire burn fire burn See me dema run Free de ghetto youth everyday inna di zone yeah I'm in my zone Yeah I'm in my zone Yeah I'm in my zone Yeah I'm in my Them na tell you sey na streets we dey pon Shine your eyes manna watch out for pagan He's searching for your soul watch out for satan too Fire burn fire burn dem! But we killing em with prayers Killing dem with prayers Killing dem we pray Killing dem with prayers Killing dem with prayers Yah yah yah
Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"prayer$ Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 13 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/11025628/%24olid/prayer%24>.
Discuss the prayer$ Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In