PO-WAY

Chinyere M. Ugokwe

0 fans

Chinyere M. Ugokwe


2:51

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

I get my mandate
Peter na the energy
Hands on my pvc
I dey obedient
He dey make me gongo aso
Bebenlo
We dey move forward
Yoru Hausa Igbo Nigeria
never see nothing
never loose guarding

Dem all crazy (Democracy) we don see am
Dem all all crazy (Democracy) Fela talk am
Dem all crazy (Democracy) dem wan kill us
Shukushaker wetin you dey see for here
Endsars come una kill my peers
Garri don high
My eyes don clear
Fuel no jell
My waist don bend

We don tire o for this matter
Goverment dey buga
We no fit manya o
We don tire o for this matter
Goverment dey buga
We no fit manya o

See us like JJC
We go change am with pvc
Carry money BTC
Abi
We go change am with pvc
I sayy
We don tire o for this matter
Goverment dey buga
We no fit manya o
We don tire o for this matter
Goverment dey buga
We no fit manya o

See us like JJC
We go change am with pvc
Carry money BTC
Abi
We go change am with pvc

U no fit whine me nii
Sapa dey vex for my country
U no fit find food eat
Sapa dey vex for my country
Make me say ahhh

I get my mandate
Peter na d energy
Hands on my pvc
I dey obedient
I get my mandate
Peter na d energy
Hands on my pvc
I dey obedient

 Struggling with PO-WAY? Become a better singer in 30 days with these videos!

Written by: Chinyere Ugokwe

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the PO-WAY Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "PO-WAY Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 28 Apr. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/11049019/Chinyere+M.+Ugokwe/PO-WAY>.

    Missing lyrics by Chinyere M. Ugokwe?

    Know any other songs by Chinyere M. Ugokwe? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    What band released a song with the lyrics "Cause I was sent to warn you the devil's right beside you"?
    A Shinedown
    B Pop Evil
    C Smith & Myers
    D Silent Theory

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Chinyere M. Ugokwe tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!