2023

Boy Maliq

0 fans

Boy Maliq


2:17

 Struggling with 2023? Become a better singer in 30 days with these videos!

Baba God I wanna say this to you
Only you fit to understand me pass
Baba God I wanna send this to you
Only you know wetin my eyes dey face sha

Baba God I wanna say this to you
Only you fit to understand me pass
Baba God I wanna send this to you
Only you know wetin my eyes dey face sha
2022 don go
No achievements No Goals
See my ATM, no dough
It's dry like an harmattan home
Make e no be like that this year
Make I no enter any problem
Make money full for my
Make money full for pocket
Make everything just dey go well
Make I no fall into the
Make I no fall into the sickness
People wey no want my progress
Oh Lord
Oh God
Use your thunder make you fire them
Say dan dan nimadebe
Oluwa mi
Jowo baba gbemidebe
Say last year men I face a lot
We enter new year
Omo e don dey choke small Olohun
Shey na like this we go continue Lord
Motutepka moshe torimonigbagbo
And pressure tiwa oo
And this thing wan dey make me kolomental
Difficulties wey dey make man para o
Only Baba fit to make me survive

Yey

Men!! Many we dey face
Only hustler go fit to dey relate
If I wan talk am e go be like na debate
Cuzz nobody would like listen to complains
Last year my eyes face so many things
All this shege wasn't easy for me
Small money I get I still dey use am dey package
They go still rate person boss upon the Fears

Make e no be like that this year
Make I no enter any problem
Make money full for my
Make money full for pocket
Make everything just dey go well
Make I no fall into the
Make I no fall into the sickness
People wey no want my progress
Oh Lord
Oh God
Use your thunder make you fire them
Say dan dan nimadebe
Oluwa mi
Jowo baba gbemidebe

Baba God I wanna say this to you
Only you fit to understand me pass
Baba God I wanna send this to you
Only you know wetin my eyes dey face sha

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Written by: Malik Ahmed

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the 2023 Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "2023 Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 6 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/11142100/Boy+Maliq/2023>.

    Missing lyrics by Boy Maliq?

    Know any other songs by Boy Maliq? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    "Scaramouche, Scaramouche, can you do the fandango…"
    A Natasha Bedingfield - Unwritten
    B Foo Fighters – Times Like These
    C The Beach Boys - I Get Around
    D Queen - Bohemian Rhapsody

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Boy Maliq tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!