First Time (feat. Kana Beex)

Youngelo

0 fans

Youngelo


2:30

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Yeh yeh
Rgn
It's your boy youngelo ehh eh
Kana beex on this you know

Gat many thing wanna gist them with you
If e no be you girl i will still go with you
Keys to my heart girl i give them to you iyee
Yeh iye yeh yeh
Many many times dem are try to get you
But you look into my eyes say my heart is for you
The feeling and the smile put a joy for my side oweeh

Is like a first time
Me i take you down to Manchester
She don lock my heart like carpenter
She say that i must marry her ehh
Brother man am lost in sambisa
Please help me to call the dokinter ehhh
She say that i must marry her eh
She say that i must marry her ehh ehh

Your love dey enter my eyes
E be like you use me dey shine
I chop you like say na fatai
Everything i say i no lie no lie no lie
O baby cheree
I dey call you you just dey go
I no go use you play ludo
Anything for you i get owo
Oh no oh no
Eh ehhh

I swear she sabi
She tell me the things that makes me to believe
Me i no feet tell them she's looking at me
Me i no feet tell them she's looking at me oh oh
Oh
I swear she sabi
She tell me the things that makes me to believe
Me i no feet tell them she's looking at me
Me i no feet tell them she's looking at me oh oh
Oh

Is like a first time
Me i take you down to Manchester
She don lock my heart like carpenter
She say that i must marry her ehh
Brother man am lost in sambisa
Please help me to call the dokinter ehhh
She say that i must marry her eh
She say that i must marry her ehh ehh

Your love dey enter my eyes
E be like you use me dey shine
I chop you like say na fatai
Everything i say i no lie no lie no lie
O baby cheree
I dey call you you just dey go
I no go use you play ludo
Anything for you i get owo
Oh no oh no
Eh ehhh

You dey for my head iyooh
Baby you dey for my head oo
You dey for my head iyooh
Baby you dey for my head oo

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Written by: Obioha Elochukwu

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the First Time (feat. Kana Beex) Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "First Time (feat. Kana Beex) Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 8 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/11147452/Youngelo/First+Time+%28feat.+Kana+Beex%29>.

    Missing lyrics by Youngelo?

    Know any other songs by Youngelo? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Rockstar David Howell Evans is better known by what name?
    A The Purge
    B The Serge
    C The Edge
    D The Verge

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Youngelo tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!