Gbe wón sare

Khallythegrea8

0 fans

Khallythegrea8


2:52
#1

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Ahnnn ahnnnn ahnnnn
Ahnnn ahnnnn ahnnnn
Haha
Ok
Omo so many things
Wey dey my mind right now mehn
This one pain me gan
E pain me gan
Allright listen
Ahnn ahnnnn ahnnn
Ahn ahn ahnnn ahnnn
Ok eh
See gone are the days
When we dey chop belleful
With only two k
But now even bread
No dey sustain
Omo no be small thing
No be to play
Eh!
Won ma n ti n craze
All these big man dem
Won ma n ti n craze
Hustle day and night
And dey no go wan pay
Omo we the youth
We dey para today
Awon lie nus oparaji
They just want to faaji
And they wan dey lavish
Dem no wan imagine
Many fake alhajis
Doing fake magic
Even church service
Sacrifice human being
Wash head for bar beach
Use person daddy
Use person mami
Negative energy
Emi jamie vardy
Ye wan bi ti gnabry
Ah mo ye wan bi ti gnabry
Gbe won sare jor
Ama gbe won sare jor
Gbe won sare
Gbe won sare jor
Gbe won sare jor
Gbe won sare jor
Gbe won sare jor
Jeka gbe won sare jor
Gbe won sare jor
Ama gbe won sare jor
No do pass your capability
Abinibi yato si ability
Gods grace and Gods immunity
Make we give back to the community
Welcome to my vicinity
Zero courtesy for humanity
So many many principalities
No proper basic amenities
But omo we go fight on
And we no go die young
See dem be like phython
But we go dey fly on
Fist strong like iron
Roar like a lion
Omo we go triumph
We heading for zion
Omo we go fight on
And we no go die young
See dem be like phython
But we go dey fly on
Fist strong like iron
Roar like a lion
Omo we go triumph
Make una no try us eh
Gbe won sare jor
Ama gbe won sare jor
Gbe won sare jor
Gbe won sare jor
Gbe won sare jor
Jeka gbe won sare jor
Gbe won sare jor
Ama gbe won sare jor
Ahnnn ahnnnn ahnnn
Ahnnn ahnnn ahnnn

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Written by: Oyekoya Olufemi

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Gbe wón sare Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Gbe wón sare Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 4 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/11167154/Khallythegrea8/Gbe+w%C3%B3n+sare>.

    Missing lyrics by Khallythegrea8?

    Know any other songs by Khallythegrea8? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    LP are the initials of the American signer _________?
    A Laura Pergolizzi
    B Lynn Pugliesi
    C Linda Pellegrini
    D Lara Paccioretti

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Khallythegrea8 tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!