Your Glory

Ayo Best

0 fans

Ayo Best


5:56

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Na Your glory we dey see
All around the World
Na Your power we dey see eh
All around the World
Na so so You dey in charge
No one can try You
Na You be Oga oh
Wey dey do am for me
Na Your glory we dey see eh
(All around the World)
Na Your power we dey see eh
(All around the World)
Na so so You dey in charge
No one can try You
Na You be Oga oh
Wey dey do am for me
Day by day
(Na Your glory we dey see oh)
Day by day
(Na Your power we dey see oh)
Na You be Oga oh
Wey dey do am for me
Day by day
Day day day...day
Day by day
Day day day...eh
Na You be Oga oh
Wey dey do am for me
You made way for me
(Where there seems to be no way)
You open doors for me
Amongst every other door
(If no be God where I for dey....eh)
Na You be Oga oh
Wey dey do am for me
Oh oh uh
You made way for me
Where there seems to be no way
You open doors for me
Amongst every other door
If no be God
Where I for dey....eh
Na You be Oga Oga Oga oh
Wey dey do am for me
(Na You be Oga oh, na You be Oga oh)
Na You be Oga oh
Wey dey take care of my life oh
Na You be Oga oh
Wey dey turn my story around
You no dey bargain oh
Before You bless me oh
Your blessings carry me oh
(E dey carry me oh)
Your favour carry me oh
(E dey carry me oh)
Goodness and Mercies
Dey carry me go oh oh oh
(E dey carry me oh)
All around me na You,
I dey see am eh eh eh eh eh
(E dey carry me oh)
Na You be Oga Oga Oga
Oga Oga Oga oh
Eh ya ya
E dey carry me dey go
E dey do am for me oh
E dey carry me dey go
E dey do am for me oh
E dey carry me, carry me,
Carry me, carry me, carry me
See what You've done for me
No man can do it at all oh
Na You be Oga Oga Oga Oga Oga
You dey carry me dey go
Say it!
See my God dey do am, na my God dey do am eh
(E dey do am, e dey do am,
E dey do am for me)
See my God dey do am, na my God dey do am
(E dey do am, e dey do am,
E dey do am for me)
Call am Him go answer You at any time eh eh eh eh eh
Ya ya ya ya ya ya ya ya ya ya
Ya ya ya ya ya ya ya ya ya ya
(E dey do am, e dey do am,
E dey do am for me)
Ya ya ya ya ya ya ya ya ya ya
(E dey do am, e dey do am,
E dey do am for me)
Ya ya ya ya ya ya ya ya ya ya
(E dey do am, e dey do am,
E dey do am for me)
Ya ya ya ya ya ya ya ya ya ya
(E dey do am, e dey do am,
E dey do am for me)
Ya ya ya ya ya ya ya ya
Ya ya ya ya ya ya ya ya ya
Ya ya ya ya ya ya ya
Ya ya ya ya ya ya

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Written by: Ayo Oku

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Your Glory Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Your Glory Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 28 Apr. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/11185791/Ayo+Best/Your+Glory>.

    Missing lyrics by Ayo Best?

    Know any other songs by Ayo Best? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Which song was discussed by the characters in the movie Reservoir Dogs?
    A Fool for love
    B Coconut
    C Like a virgin
    D Across 110th Street

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Ayo Best tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!