Wait & See (feat. Slim Koker & Temple)

EMARJAY

0 fans

EMARJAY


3:18
#1

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Eh eh eh
Awn awn awn
I say is time for love
Wait and see
Everything coming in clean
Family bills
Everything getting softy
Wait and see
Everything coming in clean
More blessing
Everything getting softy
So many things on my mind o
Na xoxo money i dey find o
Me want to dey grind
So many blessings are coming for me
So many things on my mind o
Na xoxo money i dey find o
Me want to dey grind
So many blessings are coming for me
Blessings unlimited that i pray for
Ki mummy mi jeun omo
Ola to maa de to maa motaa forr
Unlimited blessings i dey pray for
O lord i beg hear my call
Put peace to me abeg let me stand it all
I be one man baga i no dey depend on john
Person wey get god i say he don get it all
Koker is the name o
Industry they ti gbalejo
Ema gbo gbedu mi ema jo
Ema joo ema jo jo jo
Ti data o ba ti ton
Omope shima gbope
Na all my story i go tell
Nobody lazy i dey try my best
Ago to lu nine de shi ma lu ten
Stubborn biti baloteli
Ao sha ley figbe je bredi
They cut soap for you you no hustle
O fe lowo but o ti ready
If you time come wey you don cum
Kilo kon okobo pelu kondom
Wetin concern me na money talk
Oma je blocking with your cheap talk
Anytime i remember say sapa is real i no fit quit
For my area we keep it real we no dey quit o
Ladugbo me for my hood o
Tawon goons me obati yoo
Respect who dey hot o
But fear who never collect o
Story story story of my life
O ye kin ti quit tipe walai
Won ni ko le shine but na lie
Na oluwa dey package me
No be mouth
You get i go get o
Me self wan to flex o
You shine i must shine
Baba loke come deliver me yea yea
Wait and see
Everything coming in clean
Family bills
Everything getting softy
Wait and see
Everything coming in clean
More blessing
Everything getting softy
Is my time i must shine
Nobody can deny me
I really wanna go where they cant meet me
Enemies try but they cant meet me

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Written by: Ahmed Asiwaju, Emmanuel Adeoti, Selim Yusuf

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Wait & See (feat. Slim Koker & Temple) Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Wait & See (feat. Slim Koker & Temple) Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 27 Apr. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/11212176/EMARJAY/Wait+%26+See+%28feat.+Slim+Koker+%26+Temple%29>.

    Missing lyrics by EMARJAY?

    Know any other songs by EMARJAY? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    "Say It Right" is a song by which female pop artist?
    A Nelly Furtado
    B Mandy Moore
    C Katherine Mcphee
    D Jessica Simpson

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    EMARJAY tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!