African girls
OLAWEST
Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer
Wa bi now wa jo kokoma Sun mon baby make I give you cucumber Skia Wa bi now wa jo kokoma Sun mon baby make I give you cucumber Skia para reeoo yeah Wa bi now wa jo kokoma Sun mon baby make I give you cucumber OLA Wa bi now wa jo kokoma WEST Sun mon baby make I give you cucumber African girls dem want to dance African girl girls dem want to whine All of my girls dem love me die African guys want to live large ooo African girls dem want to dance African girl girls dem want to whine All of my girls dem love me die African guys want to live large ooo Para Parararara (yeah yeah) Pororororo Hah mofe lowo (hun óòó óòó) Yeah mofe lola Pararara Parararara (yeah yeah) Pororororo Hah mofe lowo (hun óòó óòó) Yeah mofe lola Let me telle you oo let me tellle you Me I wan live large let me telle you Me I no wan die young let me tellle you I just wanna chop life let me tellle you 00 Let me tellee you oo let me tellee you Me I wan live large let me tellee you I don't wanna die young let me tellle you I just want to chop life let me tellee you 00 Shout out to my friends To my famz To my niggas Wey dey wish me well Never let you down Promise ya No relent ooo Until I make am Shout out to my friends ( to my friends) To my famz (to my famz) To my niggas Wey dey wish me well Never let you down (let you down) Promise ya (promise ya) No relent ooo Until I make am Awon Yoruba lo sowipe (sowipe) Ologbon shani olaye (lolaye) No be everybody gan loye That is why timo Shay sun mo Amoye Awon Yoruba lo sowipe (sowipe) Ologbon shani olaye (lolaye) No be everybody gan loye That is why timo Shay sun mo Amoye You likee beer Padi lo so be You know me before so make you beer You called me drunker and you need my help I can't do that with my beer hands You likee beer Padi lo so be You know me before so make you beer You called me drunker and you need my help I can't do that with my beer hands African girls dem want to dance African girl girls dem want to whine All of my girls dem love me die African guys want to live large ooo African girls dem want to dance African girl girls dem want to whine All of my girls dem love me die African guys want to live large ooo Para Parararara (yeah yeah) Pororororo Hah mofe lowo (hun óòó óòó) Yeah mofe lola Pararara Pa rararara (yeah yeah) Po rorororo Hah mofe lowo (hun óòó óòó) Yeah mofe lola Wa bi now wa jo kokoma Sun mon baby make I give you cucumber Wa bi now wa jo kokoma Sun mon baby make I give you cucumber Wa bi now wa jo kokoma Sun mon baby make I give you cucumber Wa bi now wa jo kokoma Sun mon baby make I give you cucumber
Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"African girls Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 30 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/11260391/OLAWEST/African+girls>.
Discuss the African girls Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In