TRIPS

Casper

0 fans

Casper

Benjamin Griffey (born 25 September 1982), better known by his stage name Casper, is a German rapper signed to the German music label Four Music. more »


2:25

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Tell the trips so bad
Carry me go away
Don't stress me please
I will be on my lane
Left me in pieces
Now me head don Dey wave
Hold me tight
Make me no fly away
Want it big did you want it for me
Many miles got to find way to Journey
Na who get them people
Want to roll With
No excuse for who no get money
Feelings wey Dey make man weak
Man no know when things go be
Left the things wey make man sleep
Make man no go fall asleep
In the room with my homies
Running dem transact
Later we going to pull up
With crew soon
No fall for no para
Them real Gee wey stay true
We outside now we cool
We indoor now we rule
Me in party cause flu
Let the trips take me away
Thinking make me run away
Be like my head don Dey craze
Na why me wan puff my weed
Let the trips take me away
Thinking make me run away
Be like my head don Dey craze
Na why me wan puff my weed
Done already like I'm on fire
Not pick up got personal matter
Know when it's good don't know When it's better
Level up brother cause
Nobody Send You
One step take no another
Can't let go it could be a power
Want this harder cause
Nobody tell You
Better late than don't come never
Let the trips take me away
Thinking make me run away
Be like my head don Dey craze
Na why me wan puff my weed
Let the trips take me away
Thinking make me run away
Be like my head don Dey craze
Na why me wan puff my weed
Let the trips take me away
Thinking make me run away
Be like my head don Dey craze
Na why me wan puff my weed

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Written by: Precious Anjorin

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the TRIPS Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "TRIPS Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 13 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/11357253/Casper/TRIPS>.

    Missing lyrics by Casper?

    Know any other songs by Casper? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    "Faithfully" is the title of what band?
    A Journey
    B REO Speedwagon
    C Kiss
    D Train

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Don't miss Casper's

    Upcoming Events

    »
    Casper tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!