BENZINOO (feat. Riyo)

KELA

0 fans

KELA


2:07

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Omg it's ktg and rhythm engine
Mufasa king of the town
Many many scars wey wan
Hold you down
You no fit
No fit lose guard
Got to stand fit
Stand fit and proud
Mufasa king of the town
Many many scars wey wan
Hold you down
You no fit
No fit lose guard
Got to stand fit
Stand fit and proud

Eledumare shower me
With your blessing
Make my success killi person
Make I no break leg as I treck to destiny o
Say na riyo o
No stressin
If you cross my lane
You regretting
Make you try jump fence
No need letting go
On my own I be benzino

On a roll no dey buzz my phone
See my road make I rendezvous
I dey hustle too
Ko le baje o
Fun mi paper
Owo lanje
Ka lo ge ose fun mi
Make I buzz my tin fully
People judge dem unruly
Wear their wig like judge judy

Eledumare shower me
With your blessing
Make my success killi person
Make I no break leg
As I treck to destiny o
Say na riyo o
No stressin
If you cross my lane
You regretting
Make you try jump fence
No need letting go
On my own on my own
I be benzinoo
I be benzinoo
On my own
I be benzinoo
I be benzinoo
On my own
I be benzinoo
Benzinoo
On my own
I be benzinoo
I be benzinoo
On my own
I be benzinoo
Ktggg
Rythm engine
Kelapianoo o o kelapiano

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Written by: Adekela Balogun, Rhythm Engine

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the BENZINOO (feat. Riyo) Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "BENZINOO (feat. Riyo) Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 2 Jun 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/11357989/KELA/BENZINOO+%28feat.+Riyo%29>.

    Missing lyrics by KELA?

    Know any other songs by KELA? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Who featured who in "Laugh Now Cry Later"?
    A Drake ft. Lil Durk
    B Fancy ft. Rihana
    C Lil Mosey ft. No Cap
    D Beyonce ft. Olivia Rodrigo

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    KELA tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!