MY OMEGA

SOMTO UZO

0 fans

SOMTO UZO


4:41

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Tochukwu soromtochkwu eh
Tochukwu soromtochukwu aha

Many many things don sap
Even the guys wey I trust
Them been break my heart
Even the times wey I they lack
There was no one to turn to
No one who had my back
Until you showed your face
And there was no more delay
And then you gave me your name
And your love conquered the pain

My omega eh
The one I call no matter the case
Your love is great
You send your son make him die for my sake
Only you dey  burst my brain
That is why I've come to give you praise
Give you praise

Wetin I fit give you for all you've
Done for me
You have no sin in you
But yet you died for me
All of the things I needed
Lord you gave to me
I'll always give you praise
Baba you dey sugar my tea

Wetin I fit give you for all you've
Done for me
You have no sin in you
But yet you died for me
All of the things I needed
Lord you gave to me
I'll always give you praise
Baba you dey sugar my tea

Oba receive my praise
I'm hear by your grace
Your grace
My father na where I for dey
If you been no show your face
Your face

Oba receive my praise
I'm hear by your grace
Your grace
My father na where I for dey
If you been no show your face
Your face

Tochukwu soromtochukwu ehe
Tochukwu soromtochukwu aha

Any time I call you dey answer
Lord of mercy yet a consuming fire
Jehovah rapha my father
My lover with you in my life nothing
Else really matters
You no dey use me play
Free grace I no need to pay
In you there's no more disgrace
There's favor in Jesus name

My omega ehe
The one I call no matter the case
Your love  is great you send your son
Make him die for my sake
Only you dey  bust my brain that
Is why I've come to give you praise
Give you praise

Wetin I fit give you for all you've
Done for me
You have no sin in you but yet
You died for me
All of the things I needed lord
You gave to me
I'll always give you praise Baba you
Dey sugar my tea

Wetin I fit give you for all
You've done for me
You have no sin in you
But yet you died for me
All of the things I needed
Lord you gave to me
I'll always give you praise
Baba you dey sugar my tea

Oba receive my praise
I'm hear by your grace
Your grace
My father na where I for dey
If you been no show your face
Your face

Oba receive my praise
I'm hear by your grace
Your grace
My father na where I for dey
If you been no show your face
Your face

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Written by: Divine Uzoma

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the MY OMEGA Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "MY OMEGA Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 1 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/11379765/SOMTO+UZO/MY+OMEGA>.

    Missing lyrics by SOMTO UZO?

    Know any other songs by SOMTO UZO? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Which song that has the lyrics "Not sure I told you, but I really like your teeth"?
    A Sharks
    B Give That Wolf A Banana
    C I Like to Move It
    D That's Rich

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    SOMTO UZO tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!