Normally

Mercy Gee

0 fans

Mercy Gee


2:51

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Hmmmm
Boy Mercy Gee
Oh No No
Too too too wavy
Sip my cola
Sipping my Hennessy like a cola
(Okay)
Dem Dey mental
Anybody wey no want make we make this paper
Lati ijeta
Omo ope ofoju korun grinding for the paper
I Dey serve dem hot back to back omo Oba
You can call me waiter
Jeka faaji jeka faaji dada
Igbadun lokan tomope bati gara
Boshey n redi yen maje ko jabo le rora
Blessing follow me all day and night I know Dey bother oh
Normally oh normally
Your kele she (Kelechi) dey my dm normally
She want wine pon my gbola
Address me formally
Normally oh normally
Your kele she (Kelechi) dey my dm normally
She want wine pon my gbola
Address me formally
Senorita no Dey dull
Is my party malo phor
Gbomo dani towo pinafor
She go hear word moni oma gbo
Senorita no Dey dull
Is my party malo phor
Gbomo dani towo pinafor
She go hear word moni oma gbo
Jaiye simi lorun seh oh
e ma lo pa omo simi lorun se
Bad vibe
Wetin u Dey do for here oh
Teba lo shasheju o ma te oh
Jaiye simi lorun seh o
e ma lo pa omo simi lorun se
Bad vibe
Wetin u Dey do for here oh
Teba lo shasheju o ma te oh
Say I gallant
Mo duro mo gara gan bi transformer power line
(power-line)
Say I gallant
Bad man no Dey stagger
Close up your mouth Dey water
Dem no fit stop my shine my shine
Jeka faaji jeka faaji dada
Igbadun lokan tomope bati gara
Boshey nredi yen maje ko jabo rora
Blessing follow me all day and night I know Dey bother o
Normally oh normally
Your kele she (Kelechi) dey my dm normally
She want wine pon my gbola
Address me formally
Normally oh normally
Your kele she (Kelechi) dey my dm normally
She want wine pon my gbola
Address me formally
Senorita no Dey dull
Is my party malo phor
Gbomo dani towo pinafor
She go hear word moni oma gbo
Senorita no Dey dull
Is my party malo phor
Gbomo dani towo pinafor
She go hear word moni oma gbo

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Written by: Anuoluwapo Olarewaju

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Normally Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Normally Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 15 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/11385576/Mercy+Gee/Normally>.

    Missing lyrics by Mercy Gee?

    Know any other songs by Mercy Gee? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    “I'm the one who wants to be with you, deep inside I hope you _______”
    A find it’s true
    B feel it too
    C love me too
    D live it through

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Mercy Gee tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!