Bigger

Tillesh

0 fans

Tillesh


3:25

 Struggling with Bigger? Become a better singer in 30 days with these videos!

Of all people de o
Bigger than them
I'm badder than them
Jekanmo jekanmo
So many things
Wey Dey bother my mind
Carry shayo
And I light up my loud
Can't kill myself
Wanna live my life
Life ma jeje
Make u wait for your time
As e never sup dem say
Dem dey do you
When e con sup
Dem say na voodoo
Aye ma ni ka
Omo araye buru
Dem no fit satisfy
Do wetin u fit do
Cause I am bigger than them
Cause I am badder than them
Make you no Dey whine my state
Oga no day wyne my state o
Cause I am bigger than them
Cause I am badder than them
Make you no dey wyn my state
Oga no dey when my state o
Doesn't matter who you are
Doesn't matter where you from
Mama mi sofunmi wipe
Kin ma fo ya o
If today be like this
Ola ma dara
They can never stop me
No matter how they try
I gat full confidence
Cause I have jehovah
Omo toro pe kole pago
Ti wa n ko le
Oti di eni to n Wo club
To n se dorime
O ti di eni to n Wo club ton sana Wole o
Cause I am bigger than them
Cause I am badder than them
Make you no Dey whine my state
Oga no day wyn my state o
Cause I am bigger than them
Cause I am badder than them
Make you no dey wyn my state
Oga no dey wyn my state o
I have seen so many things eheheh
Wey go make me feel like say
Make I give up
I go feel like say make I give u
But oluwa n be leyin mi eheheh
Emi o ma le buru owun kan kan
Owun kankan
I go saye Jaiye
Titi till I forget my sorrow
Na today we fit to talk
No one know tomorrow
Sise karakara
Tori mio fe toro bara
Mio fe jale mio fe gbe ibon
Mio fe di ogoro olosha
Jeje laiye kin ma sare
Mofe roko Mofe kole
Mofe gbe omo mofe saye
Jaiye local je ti malay
Day and night I dey grind
Many things Pon my mind
Sapa is a bastard
Garri dabi custard
Many many things
Wey Dey bother my mind
Carry shayo
Just to cool off my mind
Plenty bad belle wanna bring man down
But they can't see me fall no no no
As e never sup
Them say dem dey do you
When e con sup
Them say na voodoo
Aye ma ni ika
Omo araye buru
Them no fit satisfy
Do wetin you fit do
Cos am bigger than them
Cos am badder than them
Make you no dey wyn my state
Oga no dy wyn my state o
Cause I am bigger than them
Cause I am badder than them
Make you no dey wyn my state
Oga no dey wyn any state o

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Written by: Omoeleshin Olatunde

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Bigger Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Bigger Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 26 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/11487537/Tillesh/Bigger>.

    Missing lyrics by Tillesh?

    Know any other songs by Tillesh? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Who wrote the most songs in the band Supertramp?
    A Roger Hodgson & Rick Davies
    B Rick Davies
    C Roger Hodgson
    D John Helliwell

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Tillesh tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!