Rara

Flowtain

0 fans

Flowtain


3:21

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

What is love without you?
White rice without stew
This your beauty na partiality partiality gan
Oh my love oh my love
Stay with me aya ay
And I will never ever leave you
Rara rara o o o rara o o o rara o
Take all my love and jara o
Jara o o o jara o o o jara o
Me I no sabi maths is your problem I want to solve
Your matter full my head check no be dandruff
And you should know always and forever is the deal
Like, na you get my heart and I go write am for my will
Oh baby I get stamina but I still fall for you
You get the kind of body wey suppose to dey museum
Is why I'm laughing at your ex the guy na big mumu
Only a fool will leave a damsel like you
What is love without you?
White rice without stew
This your beauty na partiality partiality gan
Oh my love oh my love
Stay with me aya ay
And I will never ever leave you
Rara rara o o o rara o o o rara o
Take all my love and jara o
Jara o o o jara o o o jara o
With all my English I can't explain how I feel
Action man, man I point and kill
After all we all know that talk is cheap
Na you be my dream girl I see you when I dey sleep
I'm a sinner, use saliva to baptize my cassava
Ride me like tata I'm your jangolova
Cover me like graduation gown, gum body like magnet
The love is very long e no be Ayra Starr skirt
What is love without you
This your beauty na partiality
Oh my love, oh my love
Stay with me, stay with me e e e
And I will never never leave you
So maybe when I learn science I go fit explain this chemistry
I put you in a maserati
The only queen in my dynasty with all honesty, my love
Flowz

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Written by: David Omolumen

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Rara Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Rara Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 7 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/11487721/Flowtain/Rara>.

    Missing lyrics by Flowtain?

    Know any other songs by Flowtain? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    In which year did David Bowie die?
    A 2016
    B 2015
    C 2013
    D 2014

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Flowtain tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!

    Movies soundtrack

    Rara

    »