ALOHA (feat. Tyler__xx)

POPO_gb

0 fans

POPO_gb


2:29

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Salewa, tell me why you dey run
Say tell me why you dey run away
Hmmm run away
I wanna take you far away
You blow my mind from away
So make we fly away

I wanna fly with you all around the world
Treat you like you dey for daycare
Emi gangan mo ma gbe e debe
She say men are scum, men are scum
But me I no go leave you till thy kingdom come
Oni asko oo, Bobo gbeko
Mio mo ru e ko oo

For real
Girl you're so precious to me
Wanna call you my honey oo
Jorr wa fara kan mi oo
Mummy
Make my kids call you mummy
Only you kos'elomi oo
Only you kos'elomi oo

So many times wey you cross my mind
My girl you make go insane
Take my hands let's fly away
Make this love no go astray
Omoge make we dine and wine
Till forever baby
Me and you no other  babe
Shalewa don't go astray
No story
Baby mi
Yo mo mi
Angelina jolie
Padi mi
Olomi
Wetin you carry for back
Otito mi

I've been running my race by faith
Like say i get another day
Make dem no run away
Make this love no go astray

For real
Girl you're so precious to me
Wanna make you my honey oo
Jorr wa fara kan mi oo
Mummy
Make my kids call you mummy
Only you kos'elomi oo
Only you kos'elomi oo

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Written by: Damilola Popoola, Oluwatobiloba Ifebajo

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the ALOHA (feat. Tyler__xx) Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "ALOHA (feat. Tyler__xx) Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 29 Apr. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/11499108/POPO_gb/ALOHA+%28feat.+Tyler__xx%29>.

    Missing lyrics by POPO_gb?

    Know any other songs by POPO_gb? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Which of Amy Winehouse's songs won a Grammy award for best song?
    A Love Is A Losing Game
    B Back to Black
    C Valerie
    D Rehab

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    POPO_gb tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!