ROLL IGBO

Star Fish & Mac Steph

0 fans

Star Fish & Mac Steph


2:44

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Roll igbo

Each time I see it I cry
I say oga what a life

First thing am emotionally dan cast
I am soo confused of all about life

Make I roll Igbo
Make we they vibe they go

Anything I smoke igbo na just
To they vibe they go

You get a good vibe
Add with Igbo vibe

Make I they roll guys
I go get a good vibe

See my igbo here o
Make una they there o
Me I no go there o
I go light my igbo here o

Igbo igbo igbo igbo
Bakalan ishi eh eh
Bakan isi eh eh

Roll Igbo make we smoke
I need to follow up

All the stress man dey face
No fit kille me ooh

As problem no dey finish
Na why I grind all day

And money no dey Finish oh
When you grind all day

Roll Igbo
I want to smoke

Roll Igbo
I want to smoke

Problem no dey finish oh
Roll Igbo

As problem no dey finish oh
Roll Igbo
Roll Igbo o I want to smoke
My client no chest billing oo
Roll Igbo

Mama no chest billing
I roll ma loud that's my healing
Steady bombing no sleeping
Niggas be acting so crippy
Twenty-four/seven on my PC
Looking for money and CC
(looking for money and cc aye aye ayeeee)

Uhhhhh shawty wanna pull up
In a scruuu any style I tell her
She Dey dooo steady on igbo
I Dey on cruise

Roll Igbo make we smoke
I need to follow up

All the stress man dey face
No fit kille me ooh

As problem no dey finish
Na why I grind all day

And money no dey Finish oh
When you grind all day

Roll Igbo
I want to smoke

Roll Igbo
I want to smoke

Problem no dey finish oh
Roll Igbo

As problem no dey finish oh
Roll Igbo
Roll Igbo o I want to smoke
My client no chest billing oo
Roll Igbo

 Struggling with ROLL IGBO? Become a better singer in 30 days with these videos!

Written by: Azubuike Onyekachi, Stephen Ikechi

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the ROLL IGBO Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "ROLL IGBO Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 4 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/11526976/Star+Fish+%26+Mac+Steph/ROLL+IGBO>.

    Missing lyrics by Star Fish & Mac Steph?

    Know any other songs by Star Fish & Mac Steph? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Who played the guitar solo in Michael Jackson's "Beat It"?
    A Keith Richards
    B Angus Young
    C Eddie Van Halen
    D Jimi Hendrix

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Star Fish & Mac Steph tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!