Yeah x
Nu2zi
Struggling with Yeah x? Become a better singer in 30 days with these videos!
Laba laba laba labadi Eee hey Nu2zi Oh lord El geng Hey My girl gat it like a car key yeah Grind pon the kaki yeah Looking at me naughty yeah Say she love how me party yeah Give me all the vibe no capping yeah She do me hurting yeah Kiluminati yeah Say she like it how me party yeah Laba laba laba labadi Dem no fit ginger walai won bè ní Labadi Won bé ni Dem no fit ginger Swear to God dem no fit ginger Shout out to the ninjas To all the man dem ma ninjas Reaper And they be moving like a reaper Giver All me man them na giver Juliana from north carolina Say she for love fi whine am Oh no Say she for like fi drip all over my designer My girl gat it like a car key yeah Grind pon the kaki yeah Looking at me naughty yeah Say she love how me party yeah Give me all the vibe No capping yeah She do me hurting yeah Kiluminati yeah Say she like it how we party yeah Laba laba laba labadi Dem no fit ginger walai won bè ní Labadi Won bé ni Double up! No Double up ! No Ko jor o! No Like whathafck Mi o for o! Yeah Omo ko Jo o No Awon temi ginger me Ori cover me? Oluwa cover mi Hey Ko de ni bother mi Juliana from north carolina Say she for love fi whine am Oh no Say she for like fi drip all over my designer My girl gat it like a car key yeah Grind pon the kaki yeah Looking at me naughty yeah Say she love how me party yeah Give me all the vibe no capping yeah She do me hurting yeah Kiluminati yeah Say she like it how we party yeah Laba laba laba labadi Dem no fit ginger walai won bè ní Labadi Won bé ni Nu2zi
Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"Yeah x Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 22 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/11530183/Nu2zi/Yeah+x>.
Discuss the Yeah x Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In