OG

Kidwhyte

0 fans

Kidwhyte


2:52

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Amazing on it
venez ici
Come here
Shey eti ri bose jen si
Oluwaloniwhyte ehn
Eyan Messi
She tell me all the things wey she no telli wizzy
You beef me
You need me
Baby you miss me ehn
Wanni omogor
Iru Temi kor o
The job e complete
Oluwa lo sheyi tan
Efarabale sofun wan ye gbondi mo oo
Tori ama gbewan sare carry dem where dem no know oo
Plenty for my head I dey reason
If no be money you no fit please me
If no be money you no fit see me
No fit greet me
No fit gist me
Leave me
Sofun won wipe na my season
No be juju na GOD dey bless me
Na God dey run am make dem leave me
If you vex me you go see another me
Aaaah,na Money be the OG
Eeeeh
If no be Money no go call me
Eeeeh
Na who get Money be the OG
Aaaah,Na who get Money be the OG
Eeeeh
If no be Money no go call me
Eeeeh
Na who get Money be the OG
Aaah na Money be the OG
Eeeeh
If no be Money no go call me
Eeeeh
Na who get Money be the OG
Eeeeh
All my bills dey remind me,So 247 I be grinding
Steady steady I dey reason
Wetin Mama go chop oo
Me I no go stop oo
The picture clear,e no blur oo
Me I no fit stop oo
Wanni omogor
Iru Temi kor o
The job e complete
Oluwa lo sheyi tan ...Oluwaloseyitan oo
Efarabale sofun wan ye gbondi mo oo
Tori ama gbewan sare carry dem where dem no know oo
Sofun won wipe na my season
No be juju na GOD dey bless me
Na God dey run am make dem leave me
If you vex me you go see another me
Aaaah,na Money be the OG
Eeeeh
If no be Money no go call me
Eeeeh
Na who get Money be the OG
Aaaah,Na who get Money be the OG
Eeeeh
If no be Money no go call me
Eeeeh
Na who get Money be the OG
Aaah na Money be the OG
Eeeeh
If no be Money no go call me
Eeeeh
Na who get Money be the OG
venez ici
Come here
Shey eti ri bose jen si
Oluwaloniwhyte ehn
Eyan Messi
She tell me all the things wey she no telli wizzy
You beef me
You need me
Baby you miss me ehn
Wanni omogor
Iru Temi kor o
The job e complete
Oluwa lo sheyi tan
Efarabale sofun wan ye gbondi mo oo
Tori ama gbewan sare carry dem where dem no know oo
Beat.....
Darrypee the amazing producer

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Written by: Joseph Promise

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the OG Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "OG Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 21 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/11561656/Kidwhyte/OG>.

    Missing lyrics by Kidwhyte?

    Know any other songs by Kidwhyte? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    In which song does Jon Pardi describe a time when he misses his girl through a metaphor about the weather?
    A Rainy Night Song
    B Burning Man
    C Heartache Medication
    D The Thunder Rolls

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Kidwhyte tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!