Kolonbi

Famzzy

0 fans

Famzzy


3:17

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

No be lie, no be lie
At times person no dey plan belle
But if belle sup; wetin man go do
Shade don get belle, Nkechi don get belle, wetin man fit do
Mama tell me say; make I put my thing for shokoto (iye iye iye ewo)
But I dey chase Aisha wey dey for Sokoto (iyo iyo iyo ewo)
Nkechi carry belle for me O (how far?)
Shade carry Ejima for me O (how far?)
Nkechi carry belle for me O (how far?)
Shade carry Ejima for me O (how far?)
Kolonbi (kolonbi, kolonbi)
Kolonbi, kolonbi, kolonbi eh (kolonbi, kolonbi eh)
See wetin kolonbi don cause oh wey
Kolonbi (kolonbi, kolonbi)
Kolonbi, kolonbi, kolonbi eh (kolonbi, kolonbi eh)
See wetin kolonbi don cause oh wey
Kolonbi eh
I for listen to my mama eh
I for listen to my papa eh (eh, eh, eh)
Had I known, I no for Jibi Jibi
But e sweet O, e sweet like gelato
Now tomorrow, I no go Sipi Sipi
Cause e sweet O, eh, eh, eh
Nkechi carry belle for me O (how far?)
Shade carry Ejima for me O (how far?)
Nkechi carry belle for me O (how far?)
Shade carry Ejima for me O (how far?)
Kolonbi (kolonbi, kolonbi)
Kolonbi, kolonbi, kolonbi eh (kolonbi, kolonbi eh)
See wetin kolonbi don cause oh wey
Kolonbi (kolonbi, kolonbi)
Kolonbi, kolonbi, kolonbi eh (kolonbi, kolonbi eh)
See wetin kolonbi don cause oh wey
Kolonbi (kolonbi, kolonbi)
Kolonbi, kolonbi, kolonbi eh (kolonbi, kolonbi eh)
See wetin kolonbi don cause oh wey
Kolonbi (kolonbi, kolonbi)
Kolonbi, kolonbi, kolonbi eh (kolonbi, kolonbi eh)
See wetin kolonbi don cause oh wey

 Struggling with Kolonbi? Become a better singer in 30 days with these videos!

Written by: Afam Uzokwe, Stephen Odedipe

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Kolonbi Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Kolonbi Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 5 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/11561868/Famzzy/Kolonbi>.

    Missing lyrics by Famzzy?

    Know any other songs by Famzzy? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Dennis DeYoung is more known as a member of which band?
    A Styx
    B Stryper
    C The Hollies
    D Air Supply

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Famzzy tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!