Loke

Pitar

0 fans

Pitar

Pitar is a genus of saltwater clams, marine bivalve molluscs in the subfamily Callocardiinae of the family Veneridae, the Venus clams. The genus contains over 60 species. more »


3:10

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Pitar
No story no glory yeah
I came from a place where life no dey sweet
Hustling dem no know me ahhh
(Dem no no me rara)
Nah Jah fit to change my life to good
And only the love wey I Dey get from my parents The reason am moving yeah
(I'm moving)
But dem no believe say grass fit to turn to grace
Steady grinding in my lane
If you be hustler then you can relate
Ouuu weee
The bigger the test, omo the bigger the pain
Of course i get bigger everyday
Only testimonies all the way
Ouuu weee
Moti gbo ri mi soke ah
Ha eh o ha eh
Owo mi loke ha
Ha eh
Baba ti gbemi soke
Ha eh o ha ha
Owo mi loke ha ha eh
Me ah don face many trouble yeah
(I don face many trouble)
If you see wetin my eyes don see my brother you go humble
(You go humble humble gan ni)
No retreat for this jungle yeah
ah dey hustle everyday and night so ah no go fit to stumble ahh
(me no go stumble rara)
But dem no believe say grass fit to turn to grace
Steady grinding in my lane
If you be hustler then you can relate
Ouuu wee
The bigger the test, omo the bigger the pain
Of course i get bigger everyday
Only testimonies all the way
Ouuu weeee
Moti gbo ri mi soke ah
Ha eh o ha eh
Owo mi loke ha ha
Ha eh
Baba ti gbemi soke
Ha eh o ha ha
Owo mi loke ha ha eh
But dem no believe say grass fit to turn to grace
If you be hustler then you can relate
Ouuu wee
The bigger the test, omo the bigger the pain
Of course i get bigger everyday
Only testimonies all the way
Ouuu weeee
Moti gbo ri mi soke ah
Ha eh o ha eh
Owo mi loke ha ha
Ha eh
Baba ti gbemi soke
Ha eh o ha ha
Owo mi loke ha ha eh
Gbo ri mi soke ah
Ha eh o ha eh
Owo mi loke ha ha
Ha eh
Baba ti gbemi soke
Ha eh o ha ha
Owo mi loke ha ha eh
Loke Loke
Loke Loke
Loke Loke
Loke Loke

 Struggling with Loke? Become a better singer in 30 days with these videos!

Written by: O A

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Loke Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Loke Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 28 Apr. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/11565885/Pitar/Loke>.

    Missing lyrics by Pitar?

    Know any other songs by Pitar? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    What was the most popular song of 1983?
    A Come On Eileen by Dexys Midnight Runners
    B Total Eclipse of the Heart by Bonnie Tyler
    C Every Breath You Take by The Police
    D Billie Jean by Michael Jackson

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Pitar tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!