Highness & Sweetness (feat. Fanta & Dopatunes)

Yung Cush

0 fans

Yung Cush


3:42
#1

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Dopatunes on the track and i love good music
Where the girl dem dey
Cush dey around
I will take you to mama
Let's end this drama
You and i gone live together
For a very long time
I don't care what they say
I don't care what dem yan
I go make you my wife
Girl i made up my mind
Odoyewu your body Confam o
The things you do
You they blow up my mind
Odoyewu Mep3 s3 mey3 wo meyere
The things you say
You they light up my life
Don't you know loving you baby girl's my duty
Haven't you noticed o
That I'm not letting go
Don't you know loving you baby girl's my duty
Haven't you noticed o
That I'm not letting go(hear me say)
Hey woman ayew ar mi lover
You undercover
And you give mi sugar
Can't see no other
You give mi power
Mi love you better
And you love mi better yeah yeah
Make you call your friends
Make them come over
Make we have a big party inner mi big yard ah
Everything pon mi
Mi i go do you sponsor
Na love wey mi love you i no go play you soccer
Make we flex pon them like we they do agala
This kind of love we no they sell am for paga
Now everything change hop inna mi Beamer
Too many gals but na you ar mi woman
Very loyal so mi call you superwoman
Mi will buy you things make you shine inna inna
Forget them boys if them come closer
If you they my side everything don yanyan
Odoyewu your body Confam o
The things you do you dey blow up my mind
Odoyewu Mep3 s3 mey3 wo meyere
The things you say, you they light up my life
Don't you know loving you baby girl's my duty
Haven't you noticed o
That I'm not letting go
Don't you know loving you baby girl's my duty
Haven't you noticed o
That I'm not letting go
Odoyewu your body Confam o
The things you do, you they blow up my mind
Odoyewu Mep3 s3 mey3 wo meyere
The things you say, you they light up my life
Girl you sweet like Fanta
You high me like ganger
Say cheese take a picture oh
Dollar boy Yung Cush and Fanta
Highness and Sweetness
What more could i give you all eh
This kind of love fit kill person
This kind of love dangerous thing
This kind of love prosperity eh
This kind of love wonderful thing
This kind of love Beautiful thing
This kind of love everlasting eh
Girl you fine pass ten people
Your beauty's not that simple
Who nor know you no know book o
Girl you fine pass ten people
Your beauty's not that simple
Who no know you not know me o

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Written by: AVANREREN OSATOHANMWEN

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Highness & Sweetness (feat. Fanta & Dopatunes) Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Highness & Sweetness (feat. Fanta & Dopatunes) Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 6 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/11588068/Yung+Cush/Highness+%26+Sweetness+%28feat.+Fanta+%26+Dopatunes%29>.

    Missing lyrics by Yung Cush?

    Know any other songs by Yung Cush? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    What is the theme song to the movie: Casper?
    A Phil Collins - Against All Odds
    B Jordan Hill - Remember Me This Way
    C Ray Parker Jr. - Ghostbusters
    D Survivor - Eye of the Tiger

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Yung Cush tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!