Na me Know

Toby k

0 fans

Toby k


2:37

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

You gon make me emotional
Many advisors
Many directors
Everything seeming like Naija elections
Looking so messed up waoh wo
Many kind lectures
Many professors
Talking many things wey no geti direction
Na God e go save us
Waoh
But i listen to myself
To myself
And all my brothers them
Cuz na me know wetin dey sup gan gan
But i listen to myself
To myself
And all my brothers them
Cuz na them know wetin dey sup gan gan
Oh uh oh
Oooh
And all my brothers them
Cuz na me know wetin dey sup gan gan
Oooh ooooh
And all my brothers them
Cuz na them know wetin dey sup gan gan
Immunization
Comoti negative energy
From all around my station
No come dey spoil formation
Giving out information
No be the way i dey do my things
And all of my congregation dem know
You no fit to invade us
He who eats and drink inside my plate
No suppose to dey hate
No suppose to dey backbite me for back
That's violating
Holy father have mercy
Them dey try finish person
Them wan comot my jersey
Star player
Ronaldo Messi
But i listen to myself
To myself
And all my brothers them
Cuz na me know wetin dey sup gan gan
But i listen to myself
To myself
And all my brothers them
Cuz na them know wetin dey sup gan gan
Oh uh oh
Oooh
And all my brothers them
Cuz na me know wetin dey sup gan gan
Oooh ooooh
And all my brothers them
Cuz na them know wetin dey sup gan gan
Immunization
Comoti negative energy
From all around my station
No come dey spoil formation
Giving out information
No be the way i dey do my things
And all of my congregation dem know
You no fit to invade us

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Written by: Tobi Adewole

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Na me Know Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Na me Know Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 28 Apr. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/11591794/Toby+k/Na+me+Know>.

    Missing lyrics by Toby k?

    Know any other songs by Toby k? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Sjoukje Lucie van 't Spijker was the real name of?
    A Maggie Rogers
    B Maggie Reilly
    C Maggie MacNeal
    D Maggie Bell

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Toby k tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!