GOD ABEG (What Is Cashout?)

FYNEST TEMI

0 fans

FYNEST TEMI


2:29

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Fynest Temi 
Energee

Just because money no dey
Na why dem girls no wan dey
Na why dem no fit look in my face
Not to talk of coming to my place 

So I give myself some brain 
And I focus on my grind again 
Cause If money no dey with you
No girl go stay with you 

Don’t want be facing sapa 
I just wanna be a baller
If you no dey sleep for night
You go know wetin I dey talk

As we dey open Facebook
Na so Mark dey block ham 
A tun play Sporty bet
Na one game dey cut ham
But why life con hard like this
E no suppose be like this  
God abeg God abeg

Na when we cashout hustle dey sweet
Them talk say no sweat no sweet
When I fall I go rise up on my feet
Na money dey stop many shit

You see this hustle of a thing 
Omo no be easy something 
We no too dey see credit alert
But everyday na debit alert oh oh

So many things wey we don try
Because we wan make this money 
As we con dey find the money
We still con dey loose more money oh oh

Make we sha dey pray to God
Make e sha no forget us
We wey we no do juju
We wey we no do juju

Cause don’t want be facing sapa 
I just wanna be a baller
If you no dey sleep for night
You go know wetin I dey talk

As we dey open Facebook
Na so Mark dey block ham 
A tun play Sporty bet
Na one game dey cut ham
But why life con hard like this
E no suppose be like this  
God abeg God abeg

As we dey open Facebook
Na so Mark dey block ham 
A tun play Sporty bet
Na one game dey cut ham
But why life con hard like this
E no suppose be like this  
God abeg God abeg

God abeg God abeg God abeg God abeg
God abeg God abeg oh God abeg oh God abeg

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Written by: Temidayo Ogunleye

Lyrics © FYNEST TEMI

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the GOD ABEG (What Is Cashout?) Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "GOD ABEG (What Is Cashout?) Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 27 Apr. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/11594799/FYNEST+TEMI/GOD+ABEG+%28What+Is+Cashout%3F%29>.

    Missing lyrics by FYNEST TEMI?

    Know any other songs by FYNEST TEMI? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    REM: “I thought that I heard you laughing. I thought that I heard you sing. I think I thought I saw you ____”.
    A try
    B cry
    C lie
    D fly

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    FYNEST TEMI tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!