Wayward

Sahene

0 fans

Sahene


3:03

 Struggling with Wayward? Become a better singer in 30 days with these videos!

Dem dey call me wayward becos Adey for street oo
Eno be you go show me how make I live oo
Adey my way my way my way
Street ago dey
Street ago dey
That be my way

That be my way
That be my way
Leave me alone make Adey my way
Mmm Mm

If ano call nobody calls
If ano chop nobody knows
Ano dey call nobody boss
Only focus on my goals

Morrow dey if not today
No go look Uche face
Everybody dey grind oo
Everybody dey try oo

Wayward
Make dem call me wayward
Streets Adey go when I wake up
Gidigidi Saa when I wake up

Wayward
Make dem call me wayward
Streets Adey go when I wake up
Gidigidi Saa when I wake up

Oh yes abi wayward but aget what I want
Ghetto hero far gone
Just shut up with your jargons
Kitikiti like atom

Oh yes abi wayward but aget what I want
Ghetto hero far gone
Just shut up with your jargons
Kitikiti like atom

Me ano dey lick ass
I've been telling all my jiggas
Be real don't you wear make up
True na true lie na lie

Because
Love go dey if money invite am
Hand wey dey feed you make you no bite am
Life hard but make you try fight am
Life hard but make you try fight am
Love go dey if money invite am
Hand wey dey feed you make you no bite am
Life go dey
Hard ooo now

Morrow dey if not today we
No go look Uche face
Everybody dey grind oo
Everybody dey try oo

Wayward
Make dem call me wayward
Streets Adey go when I wake up
Gidigidi Saa when I wake up

Wayward
Make dem call me wayward
Streets Adey go when I wake up
Gidigidi Saa when I wake up

Oh yes abi wayward but aget what I want
Ghetto hero far gone
Just shut up with your jargons
Kitikiti like atom

Oh yes abi wayward but aget what I want
Ghetto hero far gone
Just shut up with your jargons
Kitikiti like atom

Oh yes abi wayward but aget what I want
Ghetto hero far gone
Just shut up with your jargons
Kitikiti like atom

Oh yes abi wayward but aget what I want
Ghetto hero far gone
Just shut up with your jargons
Kitikiti like atom

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Written by: Michael Yeboah

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Wayward Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Wayward Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 1 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/11606865/Sahene/Wayward>.

    Missing lyrics by Sahene?

    Know any other songs by Sahene? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    How many albums does Ariana Grande have?
    A 10
    B 6
    C 4
    D 8

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Sahene tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!