Girl I Confess

Bros Alenski

0 fans

Bros Alenski


3:08

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Baby girl I confess
I love you so much
Anything you want
I go give I concur
Baby girl I confess
I love you so much
Anytime I see you
Say my brain dey comot
Baby girl I confess

The way you dey whine
The way you dey whine
I dey go gaga
Omalichawan
Omalichawan
Biko go gaga
The way you dey whine
The way you dey whine
I dey go gaga
Omalichawan
Omalichawan
Biko go gaga
E come be like
You use juju
But I know say
This love na true
Anything wey you say
I do I do I do I do

Baby girl I confess
I love you so much
Anything you want
I go give I concur
Baby girl I confess
I love you so much
Anytime I see you
Say my brain dey comot
Baby girl I confess
I love you so much
Anything you want
I go give I concur
Baby girl I confess
I love you so much
Anytime I see you
Say my brain dey comot

Tell me baby
Who do you love now
I'm just too blessed
To be broke now
Giving you everything
That you want now
From the day
I set my eyes on you
Loving you
Na the game I choose
Even if I go play I go lose
We belong together
We go live together
We go chop together
We go dance together
We go smile together
Have kids together
We go win together
Enjoy together
Everything
Forever forever

Baby girl I confess
I love you so much
Anything you want
I go give I concur
Baby girl I confess
I love you so much
Anytime I see you
Say my brain dey comot
Baby girl I confess
I love you so much
Anything you want
I go give I concur
Baby girl I confess
I love you so much
Anytime I see you
Say my brain dey comot
Baby girl I confess
I love you so much
Anything you want
I go give I concur
Baby girl I confess
I love you so much
Anytime I see you
Say my brain dey comot

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Written by: Osifo Alende

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Girl I Confess Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Girl I Confess Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 6 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/11611312/Bros+Alenski/Girl+I+Confess>.

    Missing lyrics by Bros Alenski?

    Know any other songs by Bros Alenski? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Which group sang the song "96 Tears"?
    A Paul Revere and the Raidersr9
    B Count Five
    C Question Mark and the Mysterians
    D The Sonics

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Bros Alenski tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!