Sorry

Chidex Obani

0 fans

Chidex Obani


3:14
#1

 Struggling with Sorry? Become a better singer in 30 days with these videos!

Hehehehe
Bia this boy have you given your life to Christ sef
Noo I've not given my life to Christ
Eh Mr swag Osule okay now
See
If you no get Jesus for your life oh Sorry
And you no dey read your bible, sorry
You no Sabi pray and fast oh sorry
But every time you dey always dey idle, Sorry
If you no know say Jesus na the best sorry
And in your life, he's not the first sorry
Come make I tell you the latest
Eh Your name na Sorry
If you no dey Pay your tithe oh sorry
And you no dey give your offering, sorry
You dey like to take you no dey give oh sorry
But every time you go dey pray for blessing sorry
If you no dey like to dey praise God, sorry
Or you dey hustle without God, sorry
My brother without him in this world ehh your name na sorry

You gat to let them know say you're serving a living God
Faith dey come oh by hearing the word of God
So when your pastor dey preach make you concentrate
No be the time wey you go dey sleep
So when the devil comes he no go penetrate
You gat the powers so demonstrate it
Jesus na my onyeoma
Omega na my opomulero
His love is over me
He took me as his own
Is not because i'm worthy
Is just because of grace oh

If you no get Jesus for your life oh Sorry
And you no dey read your bible sorry
You no Sabi pray and fast oh sorry
But every time you dey always dey idle Sorry
If you no know say Jesus na the best sorry
And in your life he's not the first sorry
Come make I tell you the latest
Eh, Your name na Sorry
If you no dey Pay your tithe oh sorry
and you no dey give your offering sorry
You dey like to take you no dey give oh sorry
But every time you go dey pray for blessing sorry
If you no dey like to dey praise God sorry
Or you dey hustle without God sorry
My brother without him in this world ehh your name na sorry

West East South I don dey tour
Top striker I don dey ball
Got no stress I no fit sweat
Cos Jesus Christ's my number one
See I no come here to come dey look face
I can't close up I no be toothpaste
Only God name him be latest
His only son name him be greatest
My God too big abeg give me space
You see me you come dey bone face
I no get time to come dey run race
Can't you see I'm saved with amazing grace
Okwa chukwu n'edum aga chinedum
Obuya n'azam ekpere chianugo
Even when I'm feeling like ike agwugo
I still get up and I nye ya otito

If you no get Jesus for your life oh Sorry
And you no dey read your bible sorry
You no Sabi pray and fast oh sorry
But every time you dey always dey idle Sorry
If you no know say Jesus na the best sorry
And in your life, he's not the first sorry
Come make I tell you the latest
Eh, Your name na Sorry
If you no dey Pay your tithe oh sorry
And you no dey give your offering sorry
You dey like to take you no dey give oh, sorry
But every time you go dey pray for blessing, sorry
If you no dey like to dey praise God sorry
Or you dey hustle without God sorry
My brother without him in this world ehh your name na sorry
No dey press phone for Church o

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Written by: Chidex Obani

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Sorry Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Sorry Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 29 Apr. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/11635609/Chidex+Obani/Sorry>.

    Missing lyrics by Chidex Obani?

    Know any other songs by Chidex Obani? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    What year was the album "Please Please Me" by the Beatles released?
    A 1982
    B 1963
    C 1967
    D 1978

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Chidex Obani tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!