On God

Prince Tozer

0 fans

Prince Tozer


2:53

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Oh ooo
Prince Tozer
Oh ooo Zion Hill
Oh ooo
Nothing wey
Man never see
Nothing wey
Man never see
Just because
Of family
Person gats
Go oversea
Nothing wey
Man never see
Nothing wey
Man never see
Just because
Of family
Person gats
Go oversea
Oh ooo yea
E get things wey
Dey bother man
Oh ooo yea
Many things wey
Dey bother man
Oh oooo yea
E get things wey
Dey bother man
Oh ooo yea
Many things wey
Dey bother man
Na to put am on
Put am on
Na to put am
On God
Put am on God
Na to put am on
Put am on
Na to put am
On God
Put am on God
Na to put am on
Put am on
Na to put am
On God
Put am on God
Na to put am on
Put am on
Na to put am
On God
Put am on God

Nobody know
When I come
and when I go kpain
I swear to God
I dey do my best
I no fit talk everything
My guy
And e no go pass
Me by
If na my own
I no wan do this
In vain
cash money out
spend throway
Baba God shower
Am like rain
Hmmhmm
Come my way
I no wan do this
In vain
Make I  cash money
spend throway
Baba God shower
Am like rain
Hmmhmm
Come my way
And I don waka pass
Where my father sef
Waka pass
Na only Jah fit to
Gimme last chance
Baba on your connect
I don on my wifi
Hmmhmm yeah

Nothing wey
Man never see
Nothing wey
Man never see
Just because
Of family
Person gats
Go oversea
Nothing wey
Man never see
Nothing wey
Man never see
Just because
Of family
Person gats
Go oversea
Oh ooo yea
E get things wey
Bother man
Oh ooo yea
Many things wey
Dey bother man
Oh oooo yea
E get things wey
Bother man
Oh ooo yea
Many things wey
Dey bother man
Na to put am on
Put am on
Na to put am
On God
Put am on God
Na to put am on
Put am on
Na to put am
On God
Put am on God
Na to put am on
Put am on
Na to put am
On God
Put am on God
Na to put am on
Put am on
Na to put am
On God
Put am on God

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Written by: Prince Douglas

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the On God Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "On God Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 5 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/11641238/Prince+Tozer/On+God>.

    Missing lyrics by Prince Tozer?

    Know any other songs by Prince Tozer? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    "Your out of touch, I'm out of time, but I'm out of my head when your not around" is lyrics from a hit 80's song by which artist?
    A Foreigner
    B Air Supply
    C Phil Collins
    D Hall and Oates

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Prince Tozer tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!