grind

Dhamie_Q

0 fans

Dhamie_Q


2:39

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Hmmm hmmm
Cos na who snooze loose
I keystart tayunyunyun
Tena lo zoom zoom
Make that big move
Blow like balloon boom
Hullabaloo

Stealing or pick pocket Lon bomoje
Hi, hustle hard apply common sense
Paving my ways attaining progress
Put some money on the tab man no Dey roose
Stealing or pick pocket Lon bomoje
Hi, hustle hard apply common sense
I'm on the grind man no Dey roose
Lit the gas on fire Eli bahose

Even who you want go meet with your problem
Him sef Dey busy Dey solve him own
Ototo sha loro toh ba oni kaluku

Person wey you Dey  want go meet with your problem
Him sef Dey busy Dey solve him own
Ototo sha loro toh ba oni kaluku

No matter the kpa more so the figure no amount of money is enough
But we appreciating and still showing love
Growing up not knowing say this life no plum
Wetin man dey face daily kpogan
Whatever the grind is keep grinding omo iyami put in work
loo jekokuna e dey sup e go sup
Anyway na way and some way have no door
Locate the exodus o' gbogban

Stealing or pick pocket Lon bomoje
Hi, hustle hard apply common sense
Paving my ways attaining progress
Put some money on the tab man no Dey roose
Stealing or pick pocket Lon bomoje
Hi, hustle hard apply common sense
I'm on the grind man no Dey roose
Lit the gas on fire Eli bahose

Shonye?
To get the money no be suwe
On'gba lorimi kole sumi
Mo gberatan before it's too late
Cos na who snooze loose
I keystart tayunyunyun
Tenalo zoom zoom
Make that big move
Blow like balloon boom
Hullabaloo

Stealing or pick pocket Lon bomoje
Hi, hustle hard apply common sense
I'm on the grind man no Dey roose
Lit the gas on fire Eli bahose

Even who you want go meet with your problem
Him sef Dey busy Dey solve him own
Ototo sha loro toh ba oni kaluku

Person wey you Dey  want go meet with your problem
Him sef Dey busy Dey solve him own
Ototo sha loro toh ba oni kaluku

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Written by: quadri orulebaja

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the grind Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "grind Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 30 Apr. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/11654333/Dhamie_Q/grind>.

    Missing lyrics by Dhamie_Q?

    Know any other songs by Dhamie_Q? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    "Hurts So ____" is a song by John Mellencamp.
    A Good
    B Much
    C Right
    D Bad

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Dhamie_Q tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!

    Movies soundtrack

    grind

    »