Wetin I No Fit Do
Mili Blaq
The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com
As I woke this morning, I just dey think I just dey think, I just dey think Say wetin I do wrong o? The way things dey go, my brother things be slow Be like say make I go rob bank o People dey jolly dey go Me I dey here dey contemplate Brokenness never dey good oo E fit make you look like zombie E start dey make you dey wonky But I no say one day ego be o, because Wetin I no fit do? Baba God edey for my body Wetin I no fit do ooooooooo Wetin we no fit do? Jehova go provide o Dolly Wetin we no fit do eeaa This life never bi easy, so make we dey plan Make we dey plan, make we dey plan well well o As we dey plan, make we dey pray Make we dey pray, make we dey pray eeaa Make we dey try dey connect Help a brother make he collect No bi only you, for enjoy o Help a sister make she direct I beg always dey show respect Baba God edey watch o You for always remember From January to December Make we dey help one another ahhh Anything go fit happen This world is full of surprises As you dey top make you never relax o Never forget where you come from You for always dey stay focus My time go come wey me sef I go shine o My enemies go shame I say this life never bi easy But no matter what dey come One day I go rise o, because Wetin I no fit do? Baba God edey for my body Wetin I no fit do ooooooooo Wetin we no fit do? Jehova go provide o Dolly Wetin we no fit do eeaa Wetin I no fit do? Baba God edey for my body Wetin I no fit do ooooooooo Wetin we no fit do? Jehova go provide o Dolly Wetin we no fit do eeaa Wetin I no fit do? Baba God edey for my body Wetin I no fit do ooooooooo Wetin we no fit do? Jehova go provide o Dolly Wetin we no fit do eeaa
The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"Wetin I No Fit Do Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 27 Apr. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/11660924/Mili+Blaq/Wetin+I+No+Fit+Do>.
Discuss the Wetin I No Fit Do Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In