Behave

EarthbabyAntidote

0 fans

EarthbabyAntidote


3:03

 Struggling with Behave? Become a better singer in 30 days with these videos!

Ah aye aye for this planet
Dem no dey tell somebody say make him behave
As I no get money
I dey hide my face coz dem no dey tell somebody say make him behave
I don find work go Lagos
Sapa ko mi leko
Girl go dey find simpleton
Shey mo Jó omo alajo
See i not mean I'm just trying
And e no mean me no lying
E no mean me not lying

Naija economy on sick bed
Nobody fit to handle this
Won bimida gon
Won bie da oloun
But you make a vow you'll always love me
You whined me tell me babe
Your here for the clout you ain't love me  ye ye ye
Sugar daddy spend your money
Moët got me in mood
Are you ready to groove
No dulling we in here to dance by default

Ah aye aye for this planet
Dem no dey tell somebody say make him behave
As I no get money
I dey hide my face coz dem no dey tell somebody say make him behave
I don find work go Lagos
Sapa ko mi leko
Girl go dey find simpleton
Shey mo Jó omo alajo
See i not mean I'm just trying
And e no mean me no lying
E no mean me not lying

Do pass yourself
You don dey do pass your self
You run from Moto for here naso you go jam keke
kilode
Ehn when you get money dem go rate you
If you get money dem go hail you
Won a leni ti more o re eni ti more o re e
Otakete
Moje gbese
Wa mi dele
Oya gele
Any where money dey girls go dey
Anywhere money dey girls go dey

Ah aye aye for this planet
Dem no dey tell somebody say make him behave
As I no get money
I dey hide my face coz dem no dey tell somebody say make him behave
I don find work go Lagos
Sapa ko mi leko
Girl go dey find simpleton
Shey mo Jó omo alajo
See i not mean I'm just trying
And e no mean me no lying
E no mean me not lying

 Struggling with Behave? Become a better singer in 30 days with these videos!

Written by: Abiola OLASUPO

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Behave Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Behave Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 29 Apr. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/11681514/EarthbabyAntidote/Behave>.

    Missing lyrics by EarthbabyAntidote?

    Know any other songs by EarthbabyAntidote? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    "And she will always carry on, Something is lost, But something is ________"
    A found
    B gone
    C wrong
    D right

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    EarthbabyAntidote tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!