Roll up (feat. Dannyrymes)
Pavo TDW
Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer
It's God that create Igbo It's God that create Igbo Nobody create Igbo Ee Dey interview me It's God that create Igbo It's God that create Igbo Nobody create Igbo Ee Dey interview me Amma big bad boy ! It's God that create Igbo It's God that create Igbo Nobody creates it It's God that create Igbo Nobody create it I just wanna rollup ,rollup Rollup rollup Rollup rollup and fly I just wanna rollup ,rollup Rollup rollup Rollup rollup and fly I just wanna rollup ,rollup Rollup rollup Rollup rollup and fly I just wanna rollup ,rollup Rollup rollup Rollup rollup and fly Wake up in the morning it's a brand new day Pull-up to the kitchen with an ice and lean Me no send anybody wey wan bother my day When they are talking like a product of a two sum gay Make I tell you very straight your not my mate If you be commissioner, I be head of state If you pull-up in a rari, man I pull-up in a rolls My man-dem knows say my wrist them frost Who no know must to know dada,dada That I came with the flow dada,dada Mini-minie-mo dada,dada I pick what I like and get what I want And award and a boat dada,dada I go carry with my load dada,dada Balance on a throne dada,dada With my heart and my soul My heart and soul I tell you say your brain no be my own brain If I Dey moll five wraps you go follow me Oya, oya drink , drink garri Whether your brain go calm down Am getting weak on my knees How many yawa man go fit see So many brothers don die for peace Now we outside I don't want no bad energy Only good vibes One puff , two puffs Take a break from real life Omo don't bother my mind bother my mind I don't wanna think a lot I wanna roll up and fly Make nothing come bother my mind When am getting pissed a lot thinking aloud Why would I bother my mind I don't wanna think a lot I wanna roll up and fly Make nothing come bother my mind When am getting pissed a lot thinking aloud Why would I bother my mind I just wanna rollup ,rollup Rollup rollup Rollup rollup and fly I just wanna rollup ,rollup Rollup rollup Rollup rollup and fly I just wanna rollup ,rollup Rollup rollup Rollup rollup and fly I just wanna rollup ,rollup Rollup rollup Rollup rollup and fly It's God that create Igbo Nobody create Igbo Nobody create Igbo
The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"Roll up (feat. Dannyrymes) Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 13 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/11714221/Pavo+TDW/Roll+up+%28feat.+Dannyrymes%29>.
Discuss the Roll up (feat. Dannyrymes) Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In