Organize Yourself

Kaytown

0 fans

Kaytown


2:37

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Kori mi majekin sonu
Eleda mi Maje kin waye asan
Eleda mi masun lo ohh
Nigba tan ba fe bami gbere mi wa
Ki Eledami malo jogor
If popo dey burst for junction
Make I Dey see my own do bcos plenty things dey wey I won use money do ohh
I pray for jah blesing
Make E dey follow me anywhere I go
Even say na inside motor or keke
Me I know care I just dey carry dey go
High fashion mowo designer
Ogbe Funmi Onyi bi tire
Only good things I desire
Odinaka confidential
Organize yourself
Make u face ur fear
Wole siwon lara
Make you know junket
Omo Ologo iwo niwon so seh
Iwo niwon so seh
Your head dey for der
Organize yourself
Make u face ur fear
Wole siwon lara
Make you know junket
Omo Ologo iwo niwon so seh
Iwo niwon so seh
Your head dey for der
Energy on a high level
Another stage another devil
Gidigba ole shilekun
Omo oro ni etibe fun
Energy on a high level
Another stage another devil
Gidigba ole shilekun
Omo oro ni etibe fun
I pray for jah blesing
Make E dey follow me anywhere I go
Even say na inside motor or keke
Me I know care I just dey carry dey go
High fashion mowo designer
Ogbe Funmi Onyi bi tire
Only good things I desire
Odinaka confidential
Organize yourself
Make u face ur fear
Wole siwon lara
Make you know junket
Omo Ologo iwo niwon so seh
Iwo niwon so seh
Your head dey for der
Organize yourself
Make u face ur fear
Wole siwon lara
Make you know junket
Omo Ologo iwo niwon so seh
Iwo niwon so seh
Your head dey for der

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Written by: Adekunle Abolade

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Organize Yourself Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Organize Yourself Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 29 Apr. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/11724799/Kaytown/Organize+Yourself>.

    Missing lyrics by Kaytown?

    Know any other songs by Kaytown? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Which Beatles song was banned from the BBC for its lyrics?
    A I am the Walrus
    B Check My Machine
    C Wild Honey Pie
    D Why Don't We Do It In the Road

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Kaytown tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!