jojo

King X

0 fans

King X


3:18

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Jojo ni jojo (jo jo o), ojoro oni jojo (ojoro o)
Jojo ni jojo (jo jo o), ojoro oni jojo (ojoro o)
Jojo ni jojo (jo jo o), ojoro oni jojo (ojoro o)
Jojo ni jojo, ojoro oni jojo

Shey na money money, when dey make you yodi
Abi na bottle of Barcadi
If i give you loving, shey you no go worry
Abeg no do me cunny cunny
If he to dey go slow, comot for the motor
No go fall for porthole o
They carry you for photo, how many liters of Kokomo
Mama Ijebu (Ijebu), sho ma fu mi number
She dey call me Honey (Honey), i call her Sheabutter
I love you i love you, no go tell another
(I say) If not for the money
Who go put assunder

Bere ko jo
Jojo ni jojo, ojoro oni jojo [make you bend am total]
No do me wayo
Jojo ni jojo, ojoro oni jojo [no go close the boarder]
Onome slow
Jojo ni jojo, ojoro oni jojo [baby bend am total]
No do me wayo
Jojo ni jojo, ojoro oni jojo, [no dey give me corner]

I dey see the parttern,
See as she dey drop am
He dey fall like naira,
You no notice
He comot for poly
He dey smoke poly
He dey form holy
You dont know me
If i come your party
Put am for the pali
If i start to find am
You no go sleep
Officer when no tucking
Student with no Stockings
Soldier when dey joking
He no go reach
Baba Ijebu (Ijebu), you don change the number
Shey you call me Jonny (Jonny)
You dey sell me cover
I gat you, i gat you
No dey give me lamba
Say, if not for the money
You no go call me brother

Bere ko jo
Jojo ni jojo, ojoro oni jojo [make you bend am total]
No do me wayo
Jojo ni jojo, ojoro oni jojo [no go close the boarder]
Onome slow
Jojo ni jojo, ojoro oni jojo [baby bend am total]
No do me wayo
Jojo ni jojo, ojoro oni jojo, [no dey give me corner]

Laba laba laba laba laba laba laba laba laba lamba laba Aye [Aye eh]
Anitinental,Incremental, Fundamental, oga please explain [explain eh ]
Do you want to enter, bend am enter, just reverse ah
She go clear the way [aye eh]
Laba laba laba laba laba laba laba laba laba  lamba laba Aye
Bere ko jo, ileke don fall
Shey na Pami, she dey stay for palmgroove
If your money talking she go follow you go
How many boys for the Milli Canto
Shey na magic, abi na voodoo
He no dey ball o, but he dey for Camp Nou
Ton ton ton ton, she don enter key
The beat don dey kick
If you call i no go pick

Bere ko jo
Jojo ni jojo, ojoro oni jojo
No do me wayo
Jojo ni jojo, ojoro oni jojo
Onome slow
Jojo ni jojo, ojoro oni jojo
No do me wayo
Jojo ni jojo, ojoro oni jojo

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Written by: Rex Osiogbo

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the jojo Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "jojo Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 7 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/11725537/King+X/jojo>.

    Missing lyrics by King X?

    Know any other songs by King X? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    "Rivers of Babylon" is a hit song sung by which outstanding musical group?
    A ABBA
    B Boney M.
    C Chilly
    D Bee Gees

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    King X tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!