jojo (Sped Up)
King X
Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer
Jojo ni jojo (jo jo o), ojoro oni jojo (ojoro o) Jojo ni jojo (jo jo o), ojoro oni jojo (ojoro o) Jojo ni jojo (jo jo o), ojoro oni jojo (ojoro o) Jojo ni jojo, ojoro oni jojo Shey na money money, when dey make you yodi Abi na bottle of Barcadi If i give you loving, shey you no go worry Abeg no do me cunny cunny If he to dey go slow, comot for the motor No go fall for porthole o They carry you for photo, how many liters of Kokomo Mama Ijebu (Ijebu), sho ma fu mi number She dey call me Honey (Honey), i call her Sheabutter I love you i love you, no go tell another (I say) If not for the money Who go put assunder Bere ko jo Jojo ni jojo, ojoro oni jojo [make you bend am total] No do me wayo Jojo ni jojo, ojoro oni jojo [no go close the boarder] Onome slow Jojo ni jojo, ojoro oni jojo [baby bend am total] No do me wayo Jojo ni jojo, ojoro oni jojo, [no dey give me corner] I dey see the parttern, See as she dey drop am He dey fall like naira, You no notice He comot for poly He dey smoke poly He dey form holy You dont know me If i come your party Put am for the pali If i start to find am You no go sleep Officer when no tucking Student with no Stockings Soldier when dey joking He no go reach Baba Ijebu (Ijebu), you don change the number Shey you call me Jonny (Jonny) You dey sell me cover I gat you, i gat you No dey give me lamba Say, if not for the money You no go call me brother Bere ko jo Jojo ni jojo, ojoro oni jojo [make you bend am total] No do me wayo Jojo ni jojo, ojoro oni jojo [no go close the boarder] Onome slow Jojo ni jojo, ojoro oni jojo [baby bend am total] No do me wayo Jojo ni jojo, ojoro oni jojo, [no dey give me corner] [Verse 3] Laba laba laba laba laba laba laba laba laba lamba laba Aye [Aye eh] Anitinental,Incremental, Fundamental, oga please explain [explain eh ] Do you want to enter, bend am enter, just reverse ah She go clear the way [aye eh] Laba laba laba laba laba laba laba laba laba lamba laba Aye Bere ko jo, ileke don fall Shey na Pami, she dey stay for palmgroove If your money talking she go follow you go How many boys for the Milli Canto Shey na magic, abi na voodoo He no dey ball o, but he dey for Camp Nou Ton ton ton ton, she don enter key The beat don dey kick If you call i no go pick Bere ko jo Jojo ni jojo, ojoro oni jojo No do me wayo Jojo ni jojo, ojoro oni jojo Onome slow Jojo ni jojo, ojoro oni jojo No do me wayo Jojo ni jojo, ojoro oni jojo
The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"jojo (Sped Up) Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 7 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/11726788/King+X/jojo+%28Sped+Up%29>.
Discuss the jojo (Sped Up) Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In