Number

The Aro Vibe

0 fans

The Aro Vibe


2:50

 Struggling with Number? Become a better singer in 30 days with these videos!

Kodojo kodagba kodosu
Ojonlo ojonlo ojonlo sare ojonlo

Number number numbers
Number number numbers
Number number numbers
Number number ah eh

Number number number numbers
Number number number numbers
Number number number numbers
Number number number numbers

How many money weh we you get na numbers
Even the age weh you be na numbers
Omo the day wey you die, na numbers
Omo the day wey dem born you na numbers

So number mi Ko ma ja si le
Number Ko ma se wale
Number  mi Ko ma ja si le
Number Ko ma se wale

See no be  who sabi pass
No be who Dey chase pass
No be who Dey race pass
No be who Dey race pass

Say no be who get grace o
Sebi  na God wey dey do update
Na him steady put me on a update o

Koma kan any body seh
Bi asen gbope
Ose Olorun ob'oju mi je

Koma kan any body seh
Bi asen gbope
Ose Olorun ob'oju mi je

Hey ayy ayy ayy ayy

Number number number numbers
Number number number numbers
Number number number numbers
Number number number numbers

How many money weh we you get na numbers
Even the age weh you be na numbers
Omo the day wey you die, na numbers
Omo the day wey dem born you na numbers

So number mi Ko ma ja si le
Number Ko ma se wale
Number  mi Ko ma ja si le
Number Ko ma se wale

Say Everyday man a live
Say man a live man a survive
Everyday another chance
Another chance to be a man

Toripe is all in the numbers
You go know as e Dey be for you
Its all in the numbers
You go know wether you moving or not
Its all in the numbers
You go know wether things don Dey sup

Its all in the numbers
Number number number yo
Its all in the numbers o
Ko dojo ko dagba Ko dosu
Ojonlo ojonlo ojonlo sare ojonlo

Qhink mix

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Written by: Remi Olawuyi

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Number Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Number Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 28 Apr. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/11732338/The+Aro+Vibe/Number>.

    Missing lyrics by The Aro Vibe?

    Know any other songs by The Aro Vibe? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Which member of the girl group Little Mix left the group?
    A Perrie Edwards
    B Jade Thirlawall
    C Jesy Nelson
    D Leigh-Anne Pinnock

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    The Aro Vibe tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!