Anytime
Big Money
Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer
UnderG on the beat Anytime I open mouth, I dey always speak the truth How I want take dey righteous, for this world wey no good I don see so many things, till my eyes turn blue Even money sef fit make a wise man behave like a fool Now I don high, Or make i jump inside a Kendrick swimming pool Na my homie cook this beat, but I go slay am for the boot I be OG for the game, call me legend in the hood E don tey wey i dey rap, now make i take you back to school Them hear my flows, say na the return of Makaveli I dey all over your telly, take you on a ride like Nelly Dey in love with my girl, we be like Nelly and Kelly The next time, you go dey see us on a trip to Miami now Na so e be, I dey grind ever since No dey ask wetin be this, this na my time wey you the see Close your mouth and make you listen when I speak I was born in nine ja, but I dey ball for overseas now Yeah, Na so
Struggling with Anytime? Become a better singer in 30 days with these videos!
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"Anytime Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 11 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/11762026/Big+Money/Anytime>.
Discuss the Anytime Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In