My Boo - Superstar YB

Superstar Yb

0 fans

Superstar Yb


 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Everything I do, I do for you
Anne for you
Lovely thing I say, I say to you
Anne to you
I no fit to lie my love is true
Anne is true
Your love is so high, e make me cool
I’m so cool

Labalaba sanda li balu
I no fit to lie to you my boo
Your Love e dey make me high like kush
Now I’m in a dar-darling balu
The love wey I get for you 
Dey burst my brain na na
I’ll take you round the world & show you off now now


From Lagos to kadu
I wanna hear you say I do
Swagger like Erykah Badu
I swear I’m feeling you my boo

Ogozi ma ogozi 
Ogozi ma ogozi gozi
Make una come see
This kind love I never see
Swagger like Erykah Badu
I swear I’m feeling you my boo
From Lagos to Kadu
I wanna hear you say I do


Everything I do, I do for you
Anne for you
Lovely thing I say, I say to you
Anne to you
I no fit to lie my love is true
Anne is true

Your love is so high, e make me cool
I’m so cool
Labalaba sanda li balu
I no fit to lie to you my boo
Your Love e dey make me high like kush
Now I’m in a dar-darling balu

Ogozi ma ogozi 
Ogozi ma ogozi gozi
Make una come see
This kind love I never see
Swagger like Erykah Badu
I no fit lie to you my boo
I want to make you mine.. My boo

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Written by: Abimbola Popoola

Lyrics © DistroKid, Songtrust Ave

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the My Boo - Superstar YB Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "My Boo - Superstar YB Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 8 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/11767566/Superstar+Yb/My+Boo+-+Superstar+YB>.

    Missing lyrics by Superstar Yb?

    Know any other songs by Superstar Yb? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Which band released a song titled, 'Deeper Water'?
    A The Band Perry
    B The Beatles
    C American Authors
    D Mumford & Sons

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Superstar Yb tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!