Last Night

Radiblinx

0 fans

Radiblinx


 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

When I pull up in the club all eyes on me
I no fit dey shy cause na me dey turn the club on
Even that your babe sef dey one dey vibe with me
I just dey on low key I no wan show myself
When I pull up in the club all eyes on me
I no fit dey shy cause na me dey turn the club on
Even that your babe sef dey one dey vibe with me
I just dey on low key I no wan show myself

Pull up in the club last night with my G
We no come to Bragg
we just wanna feel the vibes
blow some trees then we sip Hennessy
Your babe com dey pass buh she like the boy swag 
She won take some pics wey she go post online 
Snapchat, TikTok, Insta, Facebook on and on she come dey feel my vibe
She say she don dey fall in love with my style
Say she go like make we dey at least for the night
My Guy say she lit buh she ain't my type
I no dey mood I dey feel myself
she wan follow me she wan know my place
My G  don dey call say they need me for stage 

When I pull up in the club all eyes on me
I no fit dey shy cause na me dey turn the club on
Even that your babe sef dey one dey vibe with me
I just dey on low key I no wan show myself
When I pull up in the club all eyes on me
I no fit dey shy cause na me dey turn the club on
Even that your babe sef dey one dey vibe with me
I just dey on low key I no wan show myself

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Written by: AFRIFA RIGHTEOUS

Lyrics © Songtrust Ave

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Last Night Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Last Night Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 28 Apr. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/11780018/Radiblinx/Last+Night>.

    Missing lyrics by Radiblinx?

    Know any other songs by Radiblinx? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    On the album "Diver Down", which song did Van Halen feature a cover of?
    A You Really Got Me
    B A Apolitical Blues
    C (Oh) Pretty Woman
    D Ice Cream Man

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Radiblinx tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!