This Money

Andrew Og

0 fans

Andrew Og


2:40
#1

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Everyday I dey pray make blessings come my way
Cuz he dn tey wey man dey grind for him lane
Ojojumo ni I dey pray for grace make i top my race
Make my music top chat many places by jah grace

Cuz Aya mi o ja lati ni hit yii o
Ayami o ja rara
Ayami o ja rara
Ayami o ja lati make this money o
Ayami o ja rara
Ayami o ja rara

Ajoma lowo yii ni o
Ajoma ni hit yii ni o
Ajoma make this money
Ajoma make this music
Ajoma lowo yii o
Ajoma ni hit yii ni o
And I go make this money and I go make this music too

Eli jah jah jah Eli jah
Make u come reason my matter
Me I wn carry this music go far
Ki gbogbo omo araye daadaa
Everyday man wn make this chedda
Provide for my family friends and brothers
They want to stop my shine they want the boy to kpai
See I will never kpai
Everyday of my life I be steady on my grind
Hustle everyday now am living in my prime
Me I just dey dy my lane
Everyday I pray Mk my billing no go kill maye

All I need is one chance one verse to make sense to u one time

Cuz Aya mi o ja lati ni hit yii
Ayami o ja rara
Ayami o ja rara
Ayami o ja lati make this money o
Ayami o ja rara
Ayami o ja rara

Ajoma lowo yii ni o
Ajoma ni hit yii ni o
Ajoma make this money
Ajoma make this music
Ajoma lowo yii o
Ajoma ni hit yii ni o
And I go make this money and I go make this music too

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Written by: Andrew Og

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the This Money Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "This Money Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 14 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/11818243/Andrew+Og/This+Money>.

    Missing lyrics by Andrew Og?

    Know any other songs by Andrew Og? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Who co-wrote and performs the pop hit Fight Song?
    A Olivia
    B Billie Eilish
    C Ariana Grande
    D Rachel Platten

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Andrew Og tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!