Replace

Oyije & Nolly & LAMB CULTURE.


3:02

 Struggling with Replace? Become a better singer in 30 days with these videos!

Dem  no fit do pass this at all all
Love wey e pass my mother own own o
Mogbe them leave me go low low
But this your loving e say no no no

Replace am
Dem no fit
Replace am replace am
Dem no fit
Replace  am replace am
Dem no fit
Replace am replace am
Dem no fit
Replace am
Leave the ninety-nine n you come for me
You no forsake me
Cos You always gat me
Replace am
Leave the ninety-nine n you come for me
You no forsake me
Cos You always gat me
Replace am

Jekomo
Say you no go leave me
Jekomo
And if you no comote
I no go reply you me I go lock up
Leave the ninety-nine n you come for me
You no forsake me
Cos You always gat me

This your love
Okwa nya what's up
Say you go dey with me
Till the end of time
Twenty-four/seven yea yea non stop
This your love
Dey make me feel alright
That's why
Mua ji emelu sempe
Cos you've been loving the boy
Since mgbe mpe mpe
Now tell me why
Me I no go sempe
You prepared a table for me
As onye mme mme
This your love this your love
E blow my mind e blow my mind
All the time all the time
Nobody fit to replace am
This your love this your love
E blow my mind e blow my mind
Leave ninety-nine to come for one
Nobody fit to replace am

Dem  no fit do pass this at all all
Love wey e pass my mother own own o
Mogbe them leave me go low low
But this your loving e say no no no
Replace am
Dem no fit
Replace am replace am
Dem no fit
Replace  am replace am
Dem no fit
Replace am replace am
Dem no fit
Replace am

Leave the ninety-nine n you come for me
You no forsake me
Cos You always gat me
Replace am
Leave the ninety-nine n you come for me
You no forsake me
Cos You always gat me
Replace am
Leave the ninety-nine n you come for me
You no forsake me
Cos You always gat me
Replace am
Leave the ninety-nine n you come for me
You no forsake me
Cos You always gat me
Replace am

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Written by: Deborah Onuh, Marvel Onah

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Replace Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Replace Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 29 Apr. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/11820580/Oyije+%26+Nolly+%26+LAMB+CULTURE./Replace>.

    Missing lyrics by Oyije & Nolly & LAMB CULTURE.?

    Know any other songs by Oyije & Nolly & LAMB CULTURE.? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Ivy Adara's first single is called?
    A Rebels
    B Pleasure
    C Callgirl
    D Famous

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Oyije & Nolly & LAMB CULTURE. tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!