struggle

zazarankin

0 fans

zazarankin


3:04

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

As we de struggle struggle
We de hustle hustle
We go bubble bubble eh
Baba god
No waste time
No waste time

Bless my aza

When I de work
I de wait for my money to de long like dangote own

I wan make an
Everyday I de wait and keep my fine mother own

I wan make an
I wan make an
I wan go where dem de buy motor

I don go church
I don go mosque
I wan grow up for tomorrow

As I de step on my Benz and killing the haters
Bless my aza

For my work church and school
Chineke bless my aza

I don work
I don cry cry cry
And am waiting for new money o

Baba god no waste time
No waste time
Bless my aza

You for no tire to work and pray
So keep praying for new money o
Baba god no waste time
No waste time
Bless my aza

You go ride  Benz and a Range Rover
Ladies go de bend over
Call me mr bend over
Is a kuku shuaa

And I like girls wey need money
Skinny funny girls  they need money
Baby tell me o
Make you tell me how you want it
Make you tell me how you ku ku shuaa

Mama don de wey wey
Papa don de wey wey
Wetin I de wait o
Chineke bless my aza

Mama don de wey wey
Papa don de wey wey
Wetin I de wait o
Chineke bless my aza

And I like girls wey need money
Skinny funny girls they need money
Baby tell me o,
Make you tell me how you want it
Make you tell me how you ku ku shuaa

Mama don de wey wey
Papa don de wey wey
Wetin I de wait o
Chineke bless my aza

Six months three days four nights wey I No sleep
Them say e get one pin wey I no pick

I just de hustle  make i bubble
But dem be de waity make i fumble
Na  baba god e make me bubble
He tell me say I no go fumble

You buy Benz and I buy okada
You tell me say I no go hammer

They don give me Benz and Beamer
They don scatter my life with  fever

As I de step on my Benz  and killing the  haters
Bless my aza
For my work church & school
Chineke bless my aza

All that boy dem de work
And are praying for new money
Baba god
No waste time
No waste time
bless their  aza

You go ride  Benz and a Range Rover
Ladies go de bend over
Call me mr bend over
Is a kuku shuaa

And I like girls wey need money
Skinny funny girls , they need money
Baby tell me o
Make you tell me how you want it
Make you tell me how you ku ku shuaa

Is a kuku shuaa

 Struggling with struggle? Become a better singer in 30 days with these videos!

Written by: zazarankin, Emmanuel Igbo

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the struggle Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "struggle Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 28 Apr. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/11820592/zazarankin/struggle>.

    Missing lyrics by zazarankin?

    Know any other songs by zazarankin? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Neil Finn is more known as a member of which band?
    A ABC
    B Spandau Ballet
    C Erasure
    D Crowded House

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    zazarankin tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!

    Movies soundtrack

    struggle

    »