Bad boys (feat. Kabex)

Harteez

0 fans

Harteez


2:26

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Attention everybody
Oyeketi dayanmo
Sharnor
Person wey work go chop na Wetin them talk be like say na lie
And that time wey me I small I want to be boss come and see my life now
Chebi you sabi those friends wey mama dey say make we no dey roll with
They don dey look up to us them dey go to church but us we dey smoke weed
Hallelujah to baba God our pastors them dey sin
Awana tejumo laptop akin sun bi kerosene
Tomo boy bati dey club kale ball bi mikel obi
Kinle rowo toju iyawomi nkanmi koni di telomi wo
I want to make money make I Dey say money no be everything
My God dey for me so my brother I no fear enemy
Ole lo bomoje kemi sha ti lowo by any means
Kindepe romoke kilofemu vodka Abi Heineken
Torowo losojoro toni akunle kape ohun boda if not eloni mansion wey I no fit buy
Stopping us kapohun border if not melo ni pounds and dollars wey I no fit pile
Which document wey I no fit file
bombing all day mo sick wey I no feel fine
Sugbon mosin jaramo se mo sen jara mose acquire all things toni I no fit buy
Tori aniye woni I no fit fly
But elepo won oni ata wey I no fit dey
Kelewon to gbawa mo cell wonle bawa mose success lore wey I no fit sly
So pay attention when I speak
Awon olote they pay attention when I pick
Owotogara pay me my attention at ease tori toba ri ika make you dey expect Harteez
Tobatiri ika Orimi Nigga ogini
Wonle si fila orimi
Ti girlfriend mi bawa ori ni
She go wan kill me and I Dey run for her billing
If I get I go give but tioba si ama lanu sategun
Na money make me dey think timbatiji and again tinbafesun
Tinba ni forosikun bi agbalagba won ani moti dakeju
Enipe moman Beju eyin na lematun bumi gan tinba gentle
Edele taye lorun tobago wonma soro ati toba gbon ju
Aye le bi puzzle so try again anytime tobati fumble

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Written by: Fisayomi Samson

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Bad boys (feat. Kabex) Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Bad boys (feat. Kabex) Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 7 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/11841102/Harteez/Bad+boys+%28feat.+Kabex%29>.

    Missing lyrics by Harteez?

    Know any other songs by Harteez? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    "Oh, the sound of Christmas coming to town, Fills the air like snow falling all around..."
    A Game Over
    B Bigger Than The Universe
    C Africa
    D The Sound of Christmas

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Harteez tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!