Zone

Jaytizzy Banks

0 fans

Jaytizzy Banks


3:00

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

I Dey for my zone, I dey
Jigga boy dey knack beats
My zone, I dey
Dey for my zone, I dey
Oh no oh no oh no
I put my life on the line, many people think sey I wasn't right
So many lies I don lie, only God fit to give peace of mind
I'm never sad when I loose, coz anything I lost wasn't mine
No body fit rush me high, Jejely me I dey wait for my time
I don tey for this game,
Mama and papa dey wait for the pay, eh
Guide me oh lord, I no wan go astray
Coz Only money fit to take my pain away
Every time I take my chances
People dey treat me like trash, oh eh
Them say I come from low class
Money go come, yawa gone gas, eh eh
Zone
Me I dey my zone, I no bother anybody
Anybody Anybody, Eh
Zone
Me I dey my zone, I no bother anybody
Anybody
Na only God, na only God
Dey run my tap
Na only God, na only God
Dey run my tap
Na only God, na only God
Dey run my tap
Na only God, na only God
Dey run my tap
Wetin concern me, no concern you
If you like make your name get title
Run am once, I fit run am times two
E sure for me as e sure for you
Happiness no dey free, cost a lot to be happy
Happy for my ex, at the same time I'm so sorry
You think sey I go suffer
Because everything is all over
Nothing can't turn me to animal
I'll rather chop your meat like cannibal
Steady on my grind
I dey for my zone
I no Dey mind
Steady on my grind
I dey for my zone
I no Dey mind
Zone
Me I dey my zone, I no bother anybody
Anybody Anybody, Eh
Zone
Me I dey my zone, I no bother anybody
Anybody
Na only God, na only God
Dey run my tap
Na only God, na only God
Dey run my tap
Na only God, na only God
Dey run my tap
Na only God, na only God
Dey run my tap
Oh no
Dey run my tap, Eh
Dey run my tap
Run my tap

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Written by: Adedokun Quadri

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Zone Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Zone Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 6 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/11886710/Jaytizzy+Banks/Zone>.

    Missing lyrics by Jaytizzy Banks?

    Know any other songs by Jaytizzy Banks? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Sia: "Come on, come on, turn the radio on. It's ______ night, and it won't be long".
    A Tuesday
    B Monday
    C Friday
    D Sunday

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Jaytizzy Banks tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!