One Million Times

Chinene

0 fans

Chinene


3:17

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

CHINENE on this ooO
Chi chi Silekun fun mi
CHINENE on this ooO

One million times
Two million times
I keep telling you that I love you
One million times
Two million times
I keep telling you that I love you

Tell me how to do it
Tell me how to express my feelings O
Tell me how to do it o
It seems you not getting it (ayah)
Tell me how to do it
Tell me how to express my feelings O
Tell me how to do it o
It seems you not getting it (ayah)

Tell me how to do it ooooooo ayah ayah
Tell me how to do it ayah
It seems you not getting it ayah

If konji do me I go call ashawo
If you won win me I go do you ojoro
Knack you shot for face like Ronaldo (I say likee Ronaldo)

The things wey you Dey tell me no enter my brain o
The things wey you Dey cap me Dey scatter my Dada
Wetin you Dey reason me go make me go insane o
I swear go make me catchh fire

Sisi Carolina
You Dey high me like marijuana
Seh no be say you from Libya?
Why you con dey taste like hollandia (aaa)

Pass me that lighter
Make I light that Janjan
From there make I enter Jamaica
If money Dey
We go enter Canada (I say enter Canada)

One million times
Two million times
I keep telling you that I love you
One million times
Two million times
I keep telling you that I love you

Tell me how to do it
Tell me how to express my feelings O
Tell me how to do it o
It seems you not getting it (ayah)
Tell me how to do it
Tell me how to express my feelings O
Tell me how to do it o
It seems you not getting it (ayah)

Tell me how to do it ooooooo ayah ayah
Tell me how to do it ayah
It seems you not getting it ayah

Too much song Dey my head Make I no go Kolo
If you dey win No dey call your brother Olodo
Pass that lighter make I smoke the Igbo o
More love Less Ego my brother

Carry me go far
Make I know how far
Thank you! Jehovah
Carry me go far
Make I know how far
Thank you! Jehovah

Sisi Carolina
You Dey high me like marijuana
Seh no be say you from Libya?
Why you con dey taste like hollandia (aaa)

Pass me that lighter
Make I light that Janjan
From there make I enter Jamaica
If money Dey
We go enter Canada (I say enter Canada)

One million times
Two million times
I keep telling you that I love you
One million times
Two million times
I keep telling you that I love you

Tell me how to do it
Tell me how to express my feelings O
Tell me how to do it o
It seems you not getting it (ayah)
Tell me how to do it
Tell me how to express my feelings O
Tell me how to do it o
It seems you not getting it (ayah)

Tell me how to do it ooooooo ayah ayah
Tell me how to do it ayah
It seems you not getting it ayah

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Written by: Chika Chinedu

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the One Million Times Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "One Million Times Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 28 Apr. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/11908529/Chinene/One+Million+Times>.

    Missing lyrics by Chinene?

    Know any other songs by Chinene? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Who is the best-selling rapper in history?
    A Eminem
    B Tupac
    C Drake
    D Kanye West

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Chinene tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!