Quick Question
Babyboy AV
Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!
Uh, uh-huh Quick question for the one I love (Culture) Quick question for the one wea dea totori man How many times dem go do you roro for outside? Another day, another time e don pass make we gum body (Ah, Oluwa, Oluwa knows I try) But me I no go try forever o I no be that guy Me I be different kind person, my girl And I go show you 5-star lifestyle (and you shake, shake) You go shake body o Shake body well, well You be fine girl and I be bad boy Girl, make we connect Me I be different kind person, my girl And I go show you 5-star lifestyle (and you shake, shake) You go shake body o Shake body well, well You be fine girl and I be bad boy Girl, make we connect Your body bad E dey cause traffic E dey cause problem Your body gallant Girl, you gallant o Gallant o (gallant) Any man wey come go collect Kadunka dunkpakpa dun kpa katam 'Cause I dey take your matter Personal, so personal Me I be different kind person, my girl And I go show you 5-star lifestyle (and you shake, shake) You go shake body o Shake body well, well You be fine girl and I be bad boy Girl, make we connect Me I be different kind person, my girl And I go show you 5-star lifestyle (and you shake, shake) You go shake body o Shake body well, well You be fine girl and I be bad boy Girl, make we connect
Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"Quick Question Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 30 Apr. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/11920572/Babyboy+AV/Quick+Question>.
Discuss the Quick Question Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In