Obedient

Tonnero

0 fans

Tonnero


3:01

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

REALITY again
Only Jah know the story oo
Noyawayooo
Hard situation must get soft
You know this things
Yeah yeah yeah yeah

The race nor know the weak
Only those who can stand it
Line 66 everyday na test running
Marathon continues
For thoes wey dey alive too
Slack not dey look luku luku
Sapa go catch you
Many get mula them nor get style
The street hot
Many sell them birth right
But me I nor go let nobody
Kill my vibe o o o
Hand dey spray
Yanch vibrate
Leg dey shake
Sense dey waste
Men dey hate
Truth dey pain
Use your space
Dey your lane
Run your race
Say no to down pressor man
Onyeeo

Obedient till the day when you call
Hard situation must get soft
So we go dey ok
We go dey ok yeah e

Obedient till the day when you call
Hard situation must get soft
So we go dey ok
We go dey ok yeah e

Obedient till the day when you call
Hard situation must get soft
So we go dey ok
We go dey ok yeah e

Hey bwoy Dem go look less
Cos u dey wear one shirt
One shoe one jeans faded
But street love regardless

Oh e dey pain Dem haha
Say before u eat
You nor dey beg them
You dey move in confidence
With thier bad mind
We still dey excel
Sometimes too much stressing
Can make lose ur focusing
Forget Dem promise
Gwan hustle fi ur gees
Do the right thing
Up hold the legacy
Better must come bmc four life
For those wey believe
You will achieve
Trust your instincts
Respect the once before thee
Learn from the great
Learn from the great o
Okpolor eye nor be open eye o

Obedient till the day when you call
Hard situation must get soft
So we go dey ok
We go dey ok yeah e

Obedient till the day when you call
Hard situation must get soft
So we go dey ok
We go dey ok yeah e

Obedient till the day when you call
Hard situation must get soft
So we go dey ok
We go dey ok yeah e

Only Jah know the story o
Man nor know all things

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Written by: Anthony Eroh

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Obedient Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Obedient Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 7 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/11951310/Tonnero/Obedient>.

    Missing lyrics by Tonnero?

    Know any other songs by Tonnero? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    What is Camila Cabello's actual first name?
    A Rosa
    B Camila
    C Karla
    D Maria

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Tonnero tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!