HALLELUYAH (Special Version)

HarryMohh

0 fans

HarryMohh


2:38

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

When the money no dey
Shy you run far away
Now I'm getting the pay
I'm shouting  halle oh

Hallel halleluyah
If  you get this money
Hallel halleluyah
Life go  sweet pass pami

Hallel halleluyah
If  you get this money
Hallel halleluyah
Life go  sweet pass pami

Shy na godstime be the best time
But na who work chop life
What's love from the first side
One try make e enter

Na the reason I dey work work work
Why dem be want
Make i fall fall fall oh
Me I no go soco so
Oya come make we
Puff puff puff oh oh oh

Hallel halleluyah
If  you get this money
Hallel halleluyah
Life go  sweet pass pami

Hallel halleluyah
If  you get this money
Hallel halleluyah
Life go  sweet pass pami

Give me one shot of Hennessy
Somebody call my dumebi
Cos e don tay wey I colobi
If the money dey she go follow me

You go wound o any muther f**ker
Wey go turn we go shot oh yea
Cos the pleasure is to much eh
Me I want to link up eh

No con dey bother me oh
Say na olowu dey cover me
'Cause i no get nothing
Oya give me the fame ooo

When the money no dey
Shy you run far away
Now I'm getting the pay
I'm shouting  halle oh

Hallel halleluyah
If  you get this money
Hallel halleluyah
Life go  sweet pass pami

Hallel halleluyah
If  you get this money
Hallel halleluyah
Life go  sweet pass pami

When the money no dey
U run far away away
Hallel halleluyah
Now I'm getting the pay
Hallel I'm getting the pay

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Written by: Momodu Samuel Harry

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the HALLELUYAH (Special Version) Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "HALLELUYAH (Special Version) Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 5 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/11955523/HarryMohh/HALLELUYAH+%28Special+Version%29>.

    Missing lyrics by HarryMohh?

    Know any other songs by HarryMohh? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    In "Fanny", the Bee Gees sing "Be tender with my _____, you know how easy it is to break it"
    A Hand
    B Heart
    C Glass
    D Love

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    HarryMohh tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!