Skelebongele

officialBda1

0 fans

officialBda1


4:24
#1

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Ogba's Finest
Four, three, two, one

Na d luv wey I get na im I give you so
If you no want am make you give me back
Wit your legelege leg like fowl own
Choi!

U know say Naija no dey carry last
Las las na to draw game
So you no come go dey burst brain
Now feel the rhythm way dey burst brain

See I'm a fresh fly jigga with some jara for the road
A local champion of international repute
Like Asiwaju omo see I settle scores
So if I say emilokan you know I'm set to score goal!

Fine skele with a mix to match
See I saw you from afar couldn't resist the catch
You be like, steady dripping of the juice and charts
Now you on this hit records and it's topping charts hey!

Blasted! You need to get arrested
For back dropping on this lyrical entrapment
But it's a must! now you don enter my catchment
Bring it up on the beat and just clap back
Clap it
Swing it up on the beat and make it clap back hmmm

Now you gon' make me wanna swing a little closer grab som'n and just Swaggulatee!

Don't touch me, Skelebongele
I don't like it, Skelebongele
I'm not just forming classy it's my nature, Skelebongele
If you want me, Skelebongele
You must pay, Skelebongele
I only fly first class and drive a Lambo, Skelebongele

Na d luv wey I get na I'm I give you so
If you no want am make you give me back
Wit your legelege leg like fowl own
Four, three, two, one

Oya bosi gbangba no go look Uche side
Coz this na moving locomotive outside
You fit come with All the girls dem that like to party, alright
Now hold up one time
No lock up your shine
Step to the beat no break up the line
If na competition we first in line
Have you seen our version of twerking before
You right on time

Clapt clapt clap it don't stop
Only time it stop is to take it to the top
Now Bounce bounce bounce now break it down
I can't wait to let you go and watch you turn around
And if you don't know now you know, you know?

See I don't care about much, all I really wanna know is how you make that body go bang bang bang
Don't touch me, Skelebongele
I don't like it, Skelebongele
I'm not just forming classy it's my nature, Skelebongele
If you want me, Skelebongele
You must pay, Skelebongele
I only fly first class and drive a Lambo, Skelebongele

Na d luv wey I get na im I give you so
If you no want am make you give me back
Wit your legelege leg like fowl own
Four, three, two, one

Aiit chill now listen and don't go missing
This gbedu is a hot one so don't come dissing
Or reasoning that you can just flip it and make it go
I've been cooking this for a bit so you can take it slow
Slow but don't bore me you cannot make me go
I'll come come come until I make your rivers flow
A pun you think which one you pick now let's deliver yo
Your mind out the gutter now feel the redeeming glow glory!
Hmm, back to the show
Na d luv wey I get na I'm I give you so
If you no want am you fit give me back
And if you no want swagger you fit stagger back
You fit scatter you fit maga you fit enter road
But one thing you can't do you no fit stop the show

Na d love wey I get na im I give you so
Na d Lo lo lo lo lege

I tell y'all, I tell y'all, I tell y'all uuh I tell y'all
I tell y'all, I tell y'all, I tell y'all uuh I tell y'all

Don't touch me, Skelebongele
I don't like it, Skelebongele
I'm not just forming classy it's my nature, Skelebongele
If you want me, Skelebongele
You must pay, Skelebongele
I only fly first class and drive a Lambo, Skelebongele

Na d luv wey I get na im I give you so
If you no want am make you give me back
Wit your legelege leg like fowl own

A boy, a girl, It's a boy
Let's go
To where?
To the party
To do what?
To groove
To boogie
Let's go

Okay now oya now let's go
Okay now oya now let's go
Okay now oya now let's go

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Written by: Bashir Sadiku

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Skelebongele Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Skelebongele Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 28 Apr. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/12022373/officialBda1/Skelebongele>.

    Missing lyrics by officialBda1?

    Know any other songs by officialBda1? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    He was a hard-headed man he was brutally handsome and she was _______ pretty.
    A Undeniably
    B Seriously
    C Unmistakably
    D Terminally

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    officialBda1 tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!