Na Money I Dey Find

Eddie Jazz

0 fans

Eddie Jazz

3:09

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Na me dem dey find but na money I dey find
Early in the morning man I wake up on my grind
Don't tell me story oh brother give me my money
If it's not about money oh I no get time for story
Gege
Give dem
Suceeders
Jazz it
HBFS gege
As I wake in the morning
Na money I dey find
I no get time for story because everyday I dey grind
Jekin jaiye mi na wetin I seek nahim I find
Jekin jaiye mi na wetin I see nahim I find
Na me dem dey find but na money I dey find
Early in the morning man I wake up on my grind
Don't tell me story oh brother give me my money
If it's not about money oh I no get time for story
Na me dem dey find but na money I dey find
Early in the morning man I wake up on my grind
Don't tell me story oh brother give me my money
If it's not about money oh I no get time for story
Give dem
Me I wan turn up, me I wan top up
Man non get time for hating
Make the girls pull up me I wan flex up
Man looking good in versace
Give me the weed and the shayo oh
Like dem burna and dem Baddo
We say we coming non be wayo
Cos na the money we dey pursue oh

Written by: Alex Endurance

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Na Money I Dey Find Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Na Money I Dey Find Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 15 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/12087949/Eddie+Jazz/Na+Money+I+Dey+Find>.

    Missing lyrics by Eddie Jazz?

    Know any other songs by Eddie Jazz? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    What song did this line "Well shake it up baby now ..." come from?
    A The Dung Beetles - Waiter There’s Some Funk in my Soup
    B The Chocolates - Careless Wispa
    C The Beatles - Twist And Shout
    D Pink Floyd - Another Brick In The Wall

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Eddie Jazz tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io

    Think you know music? Test your MusicIQ here!